lirik lagu #yawadey – burna boy
oh lord have his mercy
i been dey wear versace shirt
they wear their ray bann
so they need versace shirt
happy is the nation
dem play me song for tv and radio station
dem a see me risen in the stereo still done
and they talk
they taking on me’s behaviour
them call me oluwaburna lyrics creator
on the road to greatness
dem a sink under haters
some of them a hire private investigator
i tell them no be by force
as i dey try waka p-ss
i dey do my thing
i tell them no be by force
if you never see landlord yawa dey o
and if you never know
yawa dey o
you dey for house, you see your family dem never chop
yawa dey o
and if you no go church
yawa dey o
and if you no dey rush
yawa dey o
comot for road
police stop you dey search you see poli
yawa dey o
see in 2010 when i drum a single
i was skinny
and my face was full of pimple
then they tell me say this music industry simple
i go use my eyes to see
no be so this thing go
the tin go
no be say i wan blow with one track
and my music fade away
and i no fit come back
i dey try to win a grammy
to say i don die
but 2012 i sign the contract
i tell them no be by force
as i dey try waka p-ss
i dey do my thing
i tell them no be by force
this new era is not the same o
new era galala go put them to shame o
oya, oya, show them, k!ll them, show them
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bart0 › lirik lagu back home – bart0
- kumpulan lirik lagu the lost talent › lirik lagu full of love – the lost talent
- kumpulan lirik lagu nsp › lirik lagu non è così – nsp
- kumpulan lirik lagu ohene savant › lirik lagu a great mind – o’hene savant
- kumpulan lirik lagu the indelicates › lirik lagu le godemiché royal – the indelicates
- kumpulan lirik lagu chronolyth › lirik lagu behold the tyrant’s fall – chronolyth
- kumpulan lirik lagu woop › lirik lagu hmc – woop
- kumpulan lirik lagu season of ghosts › lirik lagu time travellers – season of ghosts
- kumpulan lirik lagu thisl › lirik lagu do something bout it – thi’sl
- kumpulan lirik lagu flut › lirik lagu unterwasser – flut