
ojah - c natty lyrics
Loading...
ojah ojah ojah ojah…
i don go i don come
and i go yarn you wetin sup
moruf come from london
dem say e com dey start to from
oh dem say buy bigi jeep oh
say make dem call am bigi man oh
na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo je gbese
ojah ojah ojah ojah
morufu je gbese
ojah ojah ojah ojah…
aaah, make una shine una eye oh
things dey happen
person wey want chop life no suppose dey sleep/
i dey tell you
mo wa ni ore kan
e dey for depression
e make the connection
e cl!ck confirmation
lowo ba wole oh
e rent big mansion
e start to dey pompous
e say nothing dey happen
o sare oh
Random Song Lyrics :
- noc light$ = blue faces - slevin kaaine lyrics
- doin' the new low down - don redman orchestra lyrics
- heaven after all (dj moriarti remix) - plamen dereu lyrics
- stay awake - 451 lyrics
- overload - uriah heep lyrics
- busrap - cornerboyfrank lyrics
- professional loving (dj rashad & dj bmt remix) - emika lyrics
- стекла (stekla) - мумий тролль (mumiy troll) lyrics
- your voice - it's immaterial lyrics
- finesse - white acid lyrics