lirik lagu ojah – c natty
Loading...
ojah ojah ojah ojah…
i don go i don come
and i go yarn you wetin sup
moruf come from london
dem say e com dey start to from
oh dem say buy bigi jeep oh
say make dem call am bigi man oh
na so e carry fine opeke to lu jibiti oh
lo je gbese
ojah ojah ojah ojah
morufu je gbese
ojah ojah ojah ojah…
aaah, make una shine una eye oh
things dey happen
person wey want chop life no suppose dey sleep/
i dey tell you
mo wa ni ore kan
e dey for depression
e make the connection
e cl!ck confirmation
lowo ba wole oh
e rent big mansion
e start to dey pompous
e say nothing dey happen
o sare oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu chita rivera › lirik lagu all that jazz – chita rivera
- kumpulan lirik lagu hunterisblue › lirik lagu ride – hunterisblue
- kumpulan lirik lagu contagiious › lirik lagu gamechanger – contagiious
- kumpulan lirik lagu vio lence › lirik lagu gutterslut – vio-lence
- kumpulan lirik lagu unmarked › lirik lagu dumb bitch – unmarked
- kumpulan lirik lagu michelle tumes › lirik lagu the image of – michelle tumes
- kumpulan lirik lagu eagle brook music › lirik lagu woke me up (live) – eagle brook music
- kumpulan lirik lagu namuel › lirik lagu corazón pixelado – namuel
- kumpulan lirik lagu xoel lopez › lirik lagu un año más – xoel lópez
- kumpulan lirik lagu shaquees › lirik lagu once i hit – shaquees