lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu njaka 4 kwata – c-shinoa

Loading...

chorus
(njaka for kwata don comot wish tun tun blish skin. any place weh program dey oh… ye dey dey. sep for abakwa
sep na ngola ye dey dey
even for buea yee dey dey
mem ces a mbeng ye dey dey ohh….. ye dey dey)
[asehh mbom? asehh? no na dat njaka dis for kateir? na na yee dat, see se the way njaka di jaak skin m-ssa. all possition yee dey dey. dat nga.. even for bar? merde yee comot na oberg so]….

vers
just go for small pikin yee back tin weh ye go tell u go be na wah, pikin dem now dem don change no be that time weh them be still di shame pikin di make like ye head don craze na padimendem don go tucham bottus don comot now so them di callam sutee holam. chai na wetti di push wunna? wunna leavam make pikin dem grow them for kwata.. pikin yee sence don big sutee dem climb yee like ladder for kwata. no check sa yee mami fit beleivam, you see small nga so? time weh yee di grow yee di get sence time weh yee start f-ck yee di check sence. yee get for chop yee get for dress yee get for do yee hair to for dey for hear yee no di fear even for land bill weh e dear yee eye di tear cloose don dear yee get for drink bear to for hear why you di fear? small pikin yee eye don clear est si je nest don pas ces la gair or matter go dey weh na tin for fear.. njaka fit makam man yee chingi tear, nga weh di cry but you no fit see yee tears na fear yee want yee na share, i di talk me na real stories dem for here go ask that grand yee go tell you na vrai, na daso yee scarter that pet-t suer.. press press that tin dem for yee chest..
[enh don man. esque i di lie? i i di lie don man? no no na wuna di work all dat tin dem for di nga dem for kwat? na wuna nor? we know, na na you give yee that share yee buy chaka nor? okay cava ye go suck ya blood]

chorus

(njaka for kwata don comot wish tun tun blish skin. any place weh program dey oh… ye dey dey. sep for abakwa
sep na ngola ye dey dey
even for buea yee dey dey
mem ces a mbeng ye dey dey ohh….. ye dey dey)

second vers

some repe cam pam with yee j-p call pet-t suer for conna mash yee budjet, you take the dor pikin di tun tun di tell ya padi nga dem say you don hammer then buy chaka obliye say you fit turn back for lung with sida use you sef perform richual. this nga dem for here them want them na share. tory dem ndolo them no go still hear, je sui ton pet-t frer moi je ces, pasque tu berz metenant avec les partair pangtair ces l’gent que tu aim. moi je know tout les progam que tu gair les’enfant d’ujudiu son feir de rien m-ssa i don wash hand for nga dem for here. small nga put 5hole for yee eay finish go arrangam with human hair. attend program sf sef for tair. dag jung high tus fack, mendem go use you for some canna way.. why you di claim for dis canna age? burn njaka pamam for reme. waka for mboko di do ‘cam we stay’ eishh (mbo boo mehteh jouze monque ma zungneh tah yeh) some girls get bless with the sins they do, same things that you do dont be a fool they do it with experience you just a kid trying to get in the street. you want compare with nga weh yee servo big???? enh.. you want compare with nga weh yee servo big????

chorus

(njaka for kwata don comot wish tun tun blish skin. any place weh program dey oh… ye dey dey. sep for abakwa
sep na ngola ye dey dey
even for buea yee dey dey
mem ces a mbeng ye dey dey ohh….. ye dey dey)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...