lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ghana – carlbreez

Loading...

aye
ladies and gentlemen i go by the cool name
(as i don spend plenty years for ghana

risk wey me take i no fit to count am
that′s why i say i must to hama yeah)
(i don spend plenty years for ghana
risk wey me take i no fit to count am
that’s why i say i must to ham)

my mama dey for house
my papa dey for house omoh dem no see
food
as don spend plenty years for ghana
risk wey me take i no fit to count am
that′s why i say i must to hama yeah yeah
i don spend plenty years for ghana
risk wey me take i no fit to count am
that’s why i say i must to make am yeah yeah
e don reach level wey my mama say me i for do gee too
back in the days me and my guys dey play we dey play ps2

mehn it’s quite obvious that we left home to feed home
yet mummy call with her tp i went home
it′s never too late papa god dey ya back bone
forget about the fact that you always alone
yeah
i know say i don dey pray for long
na why me i gat to stay strong
cuz i go always tell my story in a play of song
my road long cuz i don dey born
ogbeni leave grace
who no dey do face
abi ya light shine brighter than a two face
ones ya real the hate begins u know it
time will tell the case will change u know it
destiny delay you can u know it
i no fit fight my gee u win i know it
just pray
make sure even quit play
for the fact sit tight with your shoe lace

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...