lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu machala – carterefe

Loading...

[intro: carterefe ]
i no wan like any girl again for this life
i no wan like any girl
i wan i wan i wan
i wan just dey like wizkid
machala
i wan just dey, dey granza dey smoke igbo

machala, machala (oh na na), machala, machala, machala (yo x), machala, machala, machala

[verse 1: berri*tiga ]
fresh and clean me looking sick you no the vibe (you know the vibe)
man no send n0body i dey live my life
if you’re not talking money no go call my line
say man just wan dey happy man wan dey alright
[chorus]
ahhhh, gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram

[post*chorus]
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala

[verse 2: berri*tiga ]
won ni won wa mi
san francisco ja mi
me no dey send n0body
smoking loud and i’m making kudi
tell me what i gain
if money no dey for my lane
sapa for don dey wet me ye
puff puff pass
make you pass rozay
pass rozay
[chorus]
ahhhh, gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram
gat me looking like machala ooh
i jam wizkid for ghana ooh
when i dance my makosa
people dey craze for instagram

[post*chorus]
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala

[outro]
god
yo x
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala
machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala, machala

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...