lirik lagu cartti jackson – cartti
fifi on the track
cartti
ahn ahn o
(chorus)
girl i’ll be your michael jackson
say i’ll be dancing
if you need me too
girl if you give me any chances
i wouldn’t waste it
i wouldn’t turn a fool
for you
girl for you imma fly to the moon
i don’t see no star
nothing shine as bright as you
anything you want omoge i go dey do
(verse 1)
girl for you i’m a sinner
na you be the reason for my ginger o
melody to every instrumental o
say na you way dey make a man dey mental oh yeah
and if you want make i craze
i go craze
any mother f*cker
i go put am for him place
all of his t**th i go sit down rearrange oh no
and girl i swear i no dey play
(bridge)
and girl i swear it is you that i need
even whеn i sleep
when i close my eyеs it is you that i see
even in my dream
girl i’m on my knees
girl i want you telling me everything that you need
i go provide
girls i swear to god i go dey provide
anything you want i go dey provide
i go dey provide
(chorus)
girl i’ll be your michael jackson
say i’ll be dancing
if you need me to
girl if you give me any chances
i wouldn’t waste it
i wouldn’t turn a fool
for you
girl for you imma fly to the moon
i don’t see no star
nothing shine as bright as you
anything you want omoge i go dey do
(verse 2)
if i dey lie make thunder fire me gan
girl oya please make you answer me gan
because me i swear i don dey mad gan gan
listen to my heartbeat e dey sound gan gan
it’s you
girlie imma put you in a coup
girlie imma show you too my goons
girl i swear you too good
(bridge)
and girl i swear it is you that i need
even when i sleep
when i close my eyes it is you that i see
even in my dream
girl i’m on my knees
girl i want you telling me everything that you need
i go provide
girls i swear to god i go dey provide
anything you want i go dey provide
i go dey provide
(outro)
girl i’ll be your uh cartti jackson
girl call me your uh cartti jackson
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dan engvaldsen › lirik lagu too many steps behind – dan engvaldsen
- kumpulan lirik lagu dakota dogma › lirik lagu faith: chapter ii – dakota dogma
- kumpulan lirik lagu askar_singer › lirik lagu something in your eyes – askar_singer
- kumpulan lirik lagu ab ind › lirik lagu 24/7 in my mind – ab (ind)
- kumpulan lirik lagu toxxxinice › lirik lagu новый год – toxxxinice
- kumpulan lirik lagu sebastian navratil › lirik lagu milion – sebastian navrátil
- kumpulan lirik lagu thought beings › lirik lagu patchwork – thought beings
- kumpulan lirik lagu kacper blonsky › lirik lagu cuba libre – kacper blonsky
- kumpulan lirik lagu big dipper › lirik lagu da money – big dipper
- kumpulan lirik lagu neiw › lirik lagu frase no vento – neiw