lirik lagu war for you – cazuna
(intro)
oh yea yea yea yea
ooh yea yea
girl i fit to go to war for you
girl i go to war for you
ooh war for you
(ayo dapps run it back)
(verse 1)
girl ya k!lling me slow
ya bussin my mind
stop all your plans make we spend some time
f*ck other girls make dem dey one side
cause na you be main and na dem be side
say where you wan go
i let you decide
negative vibe e no dey for this side
open the gate make i come inside
oh yea yea yea yea
(hook)
i fit comot person head for you (for you)
say my aza fit to red for you (for you)
cause you know i want to
make you my own
i do all for you oh oh
(chorus)
girl i’ll go, war for you
say i k!ll any man
wey wan try be your man, is he mad?
girl go oh oh oh
war for you
and i fit lose my mind
if you no dey my side, i fit die
(verse 2)
i fit go war for you
ain’t n0body else i know
but you, i want you
and i dy hope say you want me too
your body meant for me oh
my money meant for you
make we relate oh
no dey delay baby oh
empty my safe for you
(hook)
i fit comot person head for you (bust their head right there)
say my aza fit to red for you (ooh oh)
cause you know i want to
make you my own
i do all for you oh oh
(chorus)
girl i’ll go, war for you
say i k!ll any man
wey wan try be your man, is he mad?
girl go oh oh oh
war for you
and i fit lose my mind
if you no dey my side, i fit die
(outro)
girl i go oh oh oh
the sauce is way too much for her
(ayo dapps run it back)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sleep › lirik lagu jerusalem (pt. 6) – sleep
- kumpulan lirik lagu anna puustjarvi › lirik lagu hallelujah – anna puustjärvi
- kumpulan lirik lagu miserykilla › lirik lagu “sexual defecation” – miserykilla
- kumpulan lirik lagu big maybelle › lirik lagu don’t leave poor me – big maybelle
- kumpulan lirik lagu emre dinc › lirik lagu biliyorum her şeyi – emre dinç
- kumpulan lirik lagu wuer squatt › lirik lagu jesteśmy – wuer squatt
- kumpulan lirik lagu holla › lirik lagu mixed emotions – holla
- kumpulan lirik lagu scott blue › lirik lagu pnk-trip freestyle – scott blue
- kumpulan lirik lagu dub inc › lirik lagu sounds good – dub inc
- kumpulan lirik lagu aretha franklin › lirik lagu drinking again – remastered – aretha franklin