lirik lagu soft – cdq
soft lyrics
won n pe e!
woos!
zagadat!
masterkraft on the beat
mr eazi
wo’mo yen, wo’mo yen, wo bo shey soft
soft, soft!
soft, you be, soft!
cdq yea yea
say baba
soft!
mr eazi yea yea
baby you be soft
soft yea yea
shey na love you want? i go give you in abundance
carry me for chest like a pendant
if we fit go back to our secondary school days
i go stand for you so you no go ever miss attendance
no be eye wey open dem dey use see
ma woju anybody, kak on me like wc
no be say i dey liе girl you too sweet
ever since i met you, my wholе world is juicy
your body is goal like pon pon
make up on fleek, slayqueen, omo t’on so
i wish say e possible make i sell myself carry the money ran e lo school ni london
wait, faith! mo fe ma je’se e
apple of my eyes je’n ma te’se e
see as body soft like omelette
69b carry you for head like helmet
soft, soft!
soft, you be, soft!
yeh! omo t’on so
soft, soft! slay mama
soft, you be, soft!
baby you be soft!
soft yea, yea
only you dey do me better, do me better
baby make you draw me nearer, draw me nearer
i dey do yemi my lover, mi my lover
only you go make me better, make me better
no matter how man stubborn reach, no be for lady
iwo ni balancing front mi bi tire maruwa
k’oro emi ati e le jasope mo se wole aluwa
vanessa always high me like high*grade
bere mi, mo n gbope steady ma lo downgrade
mo ma gba pj fun e ko lo l’oliday
(?)
no be after market don close, ko ma jam o
ma lo se mistake (?)
awon ore e tempt me everyday, k’olorun sanu o
soft, everything soft
i be like half don food, na you be the salt
loyal to your government, show you my result
t’oba di thursday ka lo register ni court
soft, soft!
soft, you be, soft!
yay!
soft, soft!
soft, you be, soft!
baby you be soft!
soft yay, yay
only you go do me better, do me better
baby make you draw me nearer, draw me nearer
i dey do yemi my lover, mi my lover
only you go make me better, make me better
soft, soft!
soft, you be, soft!
yay!
soft, soft!
i like you, you be, soft!
yay, yay
only you go do me better, do me better
baby make you draw me nearer, draw me nearer
dey make me do yemi my lover, mi my lover
only you dey make me better, make me better
my baby, pretty baby, sweet lady
my baby, pretty baby, sweet lady
mr eazi take e ye easy
kilo shele
yeye in the building
woss
love y’all **
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu chow lee › lirik lagu on the radar freestyle – chow lee
- kumpulan lirik lagu zola simone › lirik lagu not like other girls – zola simone
- kumpulan lirik lagu the crooked spoke › lirik lagu the one you left behind – the crooked spoke
- kumpulan lirik lagu mererackz › lirik lagu speaking my shit – mererackz
- kumpulan lirik lagu spiritual tony › lirik lagu quick reminder – spiritual tony
- kumpulan lirik lagu ゲスの極み乙女。gesunokiwamiotome › lirik lagu 悪夢のおまけ (akumunoomake) – ゲスの極み乙女。(gesunokiwamiotome)
- kumpulan lirik lagu nur d › lirik lagu higher power – nur-d
- kumpulan lirik lagu magellano hrv › lirik lagu kukci – magellano (hrv)
- kumpulan lirik lagu demxntia › lirik lagu self made – demxntia
- kumpulan lirik lagu epica › lirik lagu cry for the moon (live at paradiso) – epica