lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu all na money – celebrity chellini

Loading...

when money no dey they see us like say we be mumu
when money no dey they go look us like say we be mumu
now wey the money don come we dey flex like dangote ehhh
money don drop ooo opor opor owo nii ko ko
i know i never too blow i know i never to grow when i role my loud people dey say you dey kpoi die everybody know dey no born you well
erigga na paper boi me i dey him back jeriq to the world rord kelly na god
i no dey 4 even if dey say i no go make am
money dey my mind ego kam na (cho)
nothing i dey 4 even if dey say you go do
village people dey my back church members dey my front to my mama wey dey pray for me make we no loose guard
thanks for all this days we don dey rap ahead ahead everything
she dey my back dey my front
crypto,zvkey bobby paid all of them follow dey
all of us go make am forget wetin dey talk x2
when money no dey dey go see us like say we be mumu
money no dey dey go look us like say we be mumu
now wey the money don come we dey flex like dangote ehh
money don drop ooo opor opor owo nii ko ko
money matter money matter everything wey dey my head na money matter
i no dey hear wetin she no time for woman
everything na money matter na wetin dey yarn
bring am back money dey my head bring am lag
bitcoin receive prepaid receive ahh ethereum don low
forward ever backward never we dey move forward like okada
nothing wey she won tell me wey i no go agree
i promise my mother 300 thousand i hope say zvkey you sabi
you know wetin i dey talk bobby paid go yarn
leave them forever crypto my bros ever, i no get time to dey shout sewa sewa
when money no dey dey go see us like say we be mumu
when money no dey dey go look us like say we be mumu
now wey the money don come we dey flex like dangote ehh
money don drop ooo opor opor owo nii ko ko

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...