lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu poison – chadreek

Loading...

holy lord oh
chadreek baby
boy olargee me i dey pon the yard

no 1 sauce boy (sweet music)
its another one reggae blues

one man’s food is another man’s poison
wetin me i like na the thing wey you fk with
my baby fine, my baby no ugly
my baby is sweeter than sweeter than honey oh
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree

fine girl why no soji
tight buns with big bakassi
true i dey yarn i no dey lie
you are my one in a million girl
me i go love love you all day a a
i no go tire
i go need you need you all day
baby you dey my mind

one man’s food is another man’s poison
wetin me i like na the thing wey you fk with
my baby fine, my baby no ugly
my baby is sweeter than sweeter than honey oh
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree
make them say what they like
make them do what they want to do
only you be my one o baby
only you dey my mind o baby
every day and night me i want you beside me
even though they hate, me i no go mind them
queen of my heart only you be my chargie
only you be my wifey (a a)

one man’s food is another man’s poison
wetin me i like na the thing wey you fk with
my baby fine, my baby no ugly
my baby is sweeter than sweeter than honey oh
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree
ividi yo, ividi ban baree oo
ividi yo, ividi ban baree

me i never see a girl like you (ah ah a)
wey go sing my type on top this raggae beat oh (ah a)
love is wicked but i found one
love is blind but i see the right one
even though they don’t want you
baby girl me go tell you say you the chosen one

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...