
ogaranya - charly berry lyrics
(ogaranya)
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
as i enter, them ma hail me
odogwu abaata
with my doings, thеm ma feel me
they call me ogaranya
as i won talk, thеm ma listen
nah me be their minister
when i spray money no fear fear
cause i no get budget
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
see men them ma come all of them bigger
the money wey dey fall like a storm k!ller
you don’t know how i carry my digger
the land got strong like a stand pilar
i don’t need permission you know
i am rising up, no more introduction you know
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
Random Song Lyrics :
- sounds like money - jehst lyrics
- bleeding love - feat ben forster - acoustic cover! - the schizofreniks lyrics
- jah seh no - peter tosh lyrics
- negativ - hjalle & heavy lyrics
- aredo - dlg lyrics
- 600 barz - l'a capone lyrics
- ich bin guttah - millone lyrics
- yours alone - cityalight lyrics
- sexy and savage - justin garner lyrics
- the avalon song - iamthechezz lyrics