lirik lagu ogaranya – charly berry
(ogaranya)
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
as i enter, them ma hail me
odogwu abaata
with my doings, thеm ma feel me
they call me ogaranya
as i won talk, thеm ma listen
nah me be their minister
when i spray money no fear fear
cause i no get budget
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
see men them ma come all of them bigger
the money wey dey fall like a storm k!ller
you don’t know how i carry my digger
the land got strong like a stand pilar
i don’t need permission you know
i am rising up, no more introduction you know
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu karma prt › lirik lagu perder o norte – karma (prt)
- kumpulan lirik lagu wise the gold pen › lirik lagu bésame – wise “the gold pen”
- kumpulan lirik lagu joshua dairen › lirik lagu space for two – joshua dairen
- kumpulan lirik lagu broken radio › lirik lagu broken – broken radio
- kumpulan lirik lagu blakeshawn music llc › lirik lagu fuckboy! (part 2) [sito.music diss] – blakeshawn music llc
- kumpulan lirik lagu molly payton › lirik lagu no one else – molly payton
- kumpulan lirik lagu deluca › lirik lagu get to work – deluca
- kumpulan lirik lagu hu › lirik lagu song of women (remix) – hu
- kumpulan lirik lagu paul sirius › lirik lagu (i wish) i could’ve told you sooner – paul sirius
- kumpulan lirik lagu threethree › lirik lagu drug itself – threethree