lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pray – chattboi

Loading...

chattboi baby
skibididandandanskibo

man i walk through the valley of the shadow of death
man fear no evil aswear
man i drink water
man dey mind him business
i use the energy for myself no lie

as i dey pray to my god
make he show me the way (show me d way)
i don dey pray to my god
make he open my way ( open my way)
i don dey pray to my god
make he shower the rain (shower d rain)
i don dey see the way god
don dey show me his blessings (oya now)

good name better than riches
good money better than poverty
god make you give me plenty properties
me i wan care for my family

the kind of blessings wey choke for my head o

i no fit explain o wah eh e
we choke them for neck them no fit breath
like john cena them no dey see me
like sub zero we make dem freeze
chattboi i be special breed
even if am aa you can never b me
that’s why them never c me

owo ti ma ni to ma la mi
owo ti mo ni ko ma kpa mi
omo ti mo bi ko ma shē mi
ishè ti mon shē ko ma shē mi o
orè ti mo ni ko ma kpa mi o

oluwa show me your mercy
oluwa katapot the money o

ibi ti olowo ban to si
chattboi ibe ni mon to si o ( oh na na )

as i dey pray to my god
make he show me the way (show me d way)

i don dey pray to my god
make he open my way (open my way)

i don dey pray to my god
make he shower the rain (shower the rain)
i don dey see the way god don dey show me his blessings (oya now )

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...