lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu na mumu dey love – chidey

Loading...

chai
o wee bulia
jesus eh
o turnulu mmili ogholu nkwu
anyi ga na añu mmi
umuaka unu ana emegharikwa aru
kee onye bu manager unu?

gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ñuba
gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ewo
dianyi gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ñuba ñuba
gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ewo

na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
onye na akodi akuko love ebea
ana ekwu na fuel aligo
imakwa onye no
a.k.a jagaban
tinubu!
seniorman
a.k.a bunkеry
bu ihe no here unu ana ako akuko lovе
ebe foil… fuel garugo onu
o fuel kaobu foil?

na mumu dey love for nigeria
most of these girls no even reach the criteria
she wan make i chop her p like cafeteria
but wetin full there na infection na bacteria
me wey be seniorman for my area
ezigbote baller like george weah of liberia
how come she confuse me with her big derriere
come dey suck my blood like malaria
heyyss! listen to me, victoria
i know you are basking in your euphoria
ichefugo mgbem na e flex gi na galleria
and buy you italian pizza for pizzeria
but now you don cut me off like sharia
put my heart for cell, mitochondria
true true, the heartbreak bin cause me hysteria
but when i saw this palmwine joint, mua wee ñuria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria

ife agba n’uzo erike
i crossed many rivers ka afam abu chike
chukwu gozielum nnem, ochie dike
and men pasa n’ogbe n’abakpa nike
omo this country is too hard
and the government economy di too bad
to god, no be only women dey give me heartbreak
but the way the country dey crash with no brake
look around you, look around me
too much poverty, my people dey suffer in penury
my people dey cry, my people just dey suffer
but our government dey laugh, they have nothing to offer
which day these sufferings go end sef? i no know
i bin dey high but condition don make me i come low
the matter too long no be wetin we fit talk for one day
but for now, madam butekwuolum one keg

gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ñuba
gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ewo
dianyi gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ñuba ñuba
gbanyem mmanya kam ñuliba eh
ewo

na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria
na mumu dey love
dey love for nigeria

outro…

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...