lirik lagu i’m in luv – chidinma
lioness oyibo
dj coublon on the beat
miss kedike
baby i believe you die oh eh oh
believe you die oh eeh
sweety i believe you die oh eh oh
believe you die oh eh
baby i believe you die oh
believe you die oh eh
sweety i believe you die oh eh oh
believe you die oh eh
no be joke oh ah eh
no be joke oh
you do me this oh ah eh
you do me that oh
no be joke oh ah eh
no be joke oh
you do me this oh ah eh
you do me that oh
the love you dey give me burst my brain
give me dey burst my brain
making me making me go insane
making me go insane
that is the reason i don’t complain
reason i don’t complain
reason i don’t complain iyoh iyo iyo oh eh
love me jeje love me tender oh na na na
i no say you no be pretender
baby you are the number one for my agenda oh
na na na
number one for my agenda
that’s why my baby
baby i believe you die oh eh oh
believe you die oh eeh
sweety i believe you die oh eh oh
believe you die oh eh
baby i believe you die oh
believe you die oh eh
sweety i believe you die oh eh oh
believe you die oh eh
no be joke oh ah eh
no be joke oh
you do me this oh ah eh
you do me that oh
no be joke oh ah eh
no be joke oh
you do me this oh ah eh
you do me that oh
after you na you (you)
komasi anybody (body)
no matter what them do (do)
i no fit stop loving you
i be your tina oh
together je m’appele oh
i no go give you gbege oh
i no fit stop loving you
baby i believe you die oh eh oh
believe you die oh eeh
sweety i believe you die oh eh oh
believe you die oh eh
baby i believe you die oh
believe you die oh eh
sweety i believe you die oh eh oh
believe you die oh eh
no be joke oh ah eh
no be joke oh
you do me this oh ah eh
you do me that oh
no be joke oh ah eh
no be joke oh
you do me this oh ah eh
you do me that oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tor miller › lirik lagu sunday scaries – tor miller
- kumpulan lirik lagu dj holiday › lirik lagu 2 seater – dj holiday
- kumpulan lirik lagu shorty rgt › lirik lagu attention – shorty rgt
- kumpulan lirik lagu q allanz › lirik lagu word up – q. allanz
- kumpulan lirik lagu laioung › lirik lagu in discesa – laioung
- kumpulan lirik lagu френдзона › lirik lagu девственница – френдзона
- kumpulan lirik lagu alicia keys › lirik lagu that would be enough – alicia keys
- kumpulan lirik lagu ruanzinho › lirik lagu sou favela – ruanzinho
- kumpulan lirik lagu travis scott › lirik lagu 5% tint – travis scott
- kumpulan lirik lagu chiara grispo › lirik lagu price tag – chiara grispo