
not your daddy - chike lyrics
[verse 1]
calling me by 3am
telling me, you got no friends
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
wetin give you confidence?
shebi, you don jump my fence
now, i gats pretend
like say, i dey feel the things
you dey feel
[pre*chorus]
now, e don end in tears
you don do reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your daddy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no
why are you calling me
i am not your mummy (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your daddy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no*no
why are you calling me
[chorus]
anything you wan do
na the thing you dey do
try make i confront you
turn my back you dey move
i just dey looking you
i cannot believe you
you are shaking from the shaking
wey they don show you
[pre*chorus]
now, e don end in tears
you don reverse
now, you tell me say
na me the best
you wan press reset
[chorus]
no, oh
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your daddy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no
why are you calling me
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your daddy no (no*no*no*no)
no*no*no
i am not your mummy no (no*no*no*no)
no*no*no
why are you calling me
[outro]
no*no*no*no
no*no*no
no*no*no*no
no*no*no
Random Song Lyrics :
- hvor gik du hen. - o.d x stonah lyrics
- late nights in toronto - stockie lyrics
- urlaub in berlin - enoq lyrics
- baring teeth for revolt - goatwhore lyrics
- e.e.a. - los caligaris lyrics
- lucky you (hindi version) - rob c lyrics
- pirates - dosseh lyrics
- zdededegirl - seth gueko lyrics
- dorian gray - claudia megrè lyrics
- technology - tanashee lyrics