lirik lagu solider – chike
soldier oh soldier
soldier oh soldier
na mama pikin you be oh
oh soldier
soldier come oh
please don’t go to war
mama dey for house
she’s been crying for so long
she say why do you play with bullets
don’t go to war
she say why do you play with your life
don’t go to war
don’t go fight another man’s battles
don’t go to war
don’t go fight your countries battles
don’t go to war
she say i born you
i carry you for nine months
and i love you
and when i’m old i want you to be here to take care of me
soldier please oh
please don’t go to war
and if they lose you they only lost one soldier
but if i lose you
i’ve lost my whole d*mn world
ouuu ouuuuu
ouuu ouuuuu
when you’re deep at war
if them say make you go the frontline
say no no no
na there the heat e hot pass oh
disobey the order (no no)
anybody wey wan fight make e go (no go)
if they lose you
they only lost one soldier
but if mama lose you
she’s lost her whole d*mn world
i know it’s a matter of duty
i know it’s a matter of honour (honour)
she never really liked this job oh
she say why play with your life oh
mama go cry
mama fit die
mama go cry
you no go wipe her eyes
mama go cry
mama fit die
mama go cry
no one to wipe her eyes
if she lose you
she’s lost her whole d*mn world
soldier please oh
please don’t go to war
if she lose you
she’s lost her whole d*mn world
ouuu ouuuuu
ouuu ouuuuu
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ivana › lirik lagu no era para tanto (acústico) – ivana
- kumpulan lirik lagu godheadsilo › lirik lagu birthday sandwich – godheadsilo
- kumpulan lirik lagu vermicular incubation › lirik lagu miasma extermination – vermicular incubation
- kumpulan lirik lagu gigi finizio › lirik lagu non è mai lo stesso – gigi finizio
- kumpulan lirik lagu jeomi › lirik lagu 청승맞게 비가 내리면 (rainy day) – jeomi
- kumpulan lirik lagu the delfonics › lirik lagu down is up, up is down – the delfonics
- kumpulan lirik lagu refugee camp all stars › lirik lagu i got a love jones for you – refugee camp all-stars
- kumpulan lirik lagu rimeren › lirik lagu in your eyes – rimeren
- kumpulan lirik lagu yhwh nailgun › lirik lagu hawk violence – yhwh nailgun
- kumpulan lirik lagu atahan › lirik lagu 018 – atahan