lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i no know – chuddy k

Loading...

this thing dey pain me, i no go lie
this girl dey play me, she just dey lie
bayo dey kiss you for corner last night
abi you wan lie say no be back of car una dey
i dey jeje open my cigar
and another brother dey press your yansh
i know say you don dey pump um pum
cause i heard you screaming my tutu
for your life you know
chuddy is gonna let you go
am going to the next level ohh
i know no say this pretty girl fit wound me
i know no say even devil better pass you
i know no say this pretty girl dey play me
i know say evеn ashawo better pass you
now have had еnough you’ve played me
eheheh yeah yeah ehehe yeah
no more forever
see me see trouble she just dey code
you dey come from church o your bra don remove
shebi you don see mugu wey believe
all this kind wayo wey you dey play
eko yi lo ba mi dey ibi o
farabale make i let you know
get yourself a little self control
get your bags and make you pack your clothes
make you turn around just hit the road
hit the road that ends the show, ends the show
your life you know, i just gotta let you go
in this show in this show
i know no say this pretty girl fit wound me
i know no say even devil better pass you
i know no say this pretty girl dey play me
i know say even ashawo better pass you
now have had enough you’ve played me
eheheh yeah yeah ehehe yeah
no more forever
did you realize all the pain that you cursed me
omi bo loju mi when i see you kiss
bayo se iyawo basa basa loju mi
baby girl its time i gat to let you go ohhhh yeah
ohhh no why ohhh
i know no say this pretty girl fit wound me
i know no say even devil better pass you
i know no say this pretty girl dey play me
i know no say even ashawo better pass you
now have had enough you’ve played me
eheheh yeah yeah ehehe yeah
no more forever x2
ohhhhhhh yeahhh yeahh eh ohhhhh why oh
ewoohhh ohhhh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...