lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu street – cixqo

Loading...

[intro : steven tones]
yunqblood
it’s your boy pompay you already know
steven tones and cixqó
whatta gwaan

[hook : steven tones]
every single day by day i pray for blessings to come my way o (e yeh yeba)
back in the days no body look me no body wanna know my name o (e yeh yeba)
in the street wey we from different kind of people wanna put you down o (e yeh yeba)
but them no fit stop me at all
i’m blessed, i’m blessed, i’m blessed, i’m blessed (e yeh yeba)
welcome to the streete, welcome to the street o, welcome to the street a
welcome to the street o, welcome to the street e, welcome to the street
feele (hold it), you’re welcome

[verse 1 : yunqblood ]
i no get character 2 streets
wanna jump 140 characters shey na tweet
now i don be k!ller but i only k!ll beats
if your phone na school this song go repeat (e yeh yeba)
welcome to the street (you’re welcome)
we all hustle make we no go get defeat
they wan vex me make i no go shine teeth
them wan open my ynash wetin them the find shey na sh-t
all theses street men wey wan come dey form star
the only blue man wey get him a goal na costa
for my street mhen i fit go win oscars
this case no go ever pistorius like oscars
from benin i hustle go stardom
street too wise so i gat to use wisdom
rap king, studio na my kingdom
if no be me then this your rap king dumb

[hook : steven tones]
every single day by day i pray for blessings to come my way o (e yeh yeba)
back in the days no body look me no body wanna know my name o (e yeh yeba)
in the street wey we from different kind of people wanna put you down o (e yeh yeba)
but them no fit stop me at all
i’m blessed i’m blessed i’m blessed i’m blessed (e yeh yeba)
welcome to the streete, welcome to the street o, welcome to the street e
welcome to the street o, welcome to the street e, welcome to the street
feele (hold it), you’re welcome

[verse 2 : pompay ]
they said you are acting like a child she’s you no go grow up
even if you eat grenade shey you no go blow up
you dey try do show them no go show up
if you like turn green still you no go glow up
hear wetin i talk i no dey grumble
still haters open eye want make i crumble
they want make i choke they want make i stumble
they push me i summersault still i no go tumble
i dey rock this beat like khalifa rock rose
my lyrics de like medicine oya come dose
i wan snap picture oya come pose
this one no be lyrics wey them fit come pose
lyrics dey shape cut you i no go bandage am
in the old days ask tiwa we dey savage am
see this grammy very soon me i go bagged am
haters get belle for evil but oluwa miscarriage am

[hook : steven tones]
every single day by day i pray for blessings to come my way o (e yeh yeba)
back in the days no body look me no body wanna know my name o (e yeh yeba)
in the street wey we from different kind of people wanna put you down o (e yeh yeba)
but them no fit stop me at all
i’m blessed i’m blessed i’m blessed i’m blessed (e yeh yeba)
welcome to the streete, welcome to the street o, welcome to the street e
welcome to the street o, welcome to the street e, welcome to the street
feele (hold it), you’re welcome

[outro : steven tones]
pompay, yunqblood, pompay
chilling in the studio
oso on the beat
shout out to cixqó
scandalous, that dress is scandalous
steven tones baby
spiritual

e yeh yeba!!!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...