
capture my soul - ckay lyrics
on me on me
on me on me
balance it on me
can we loving?
till the morning
morning morning, hmm
make we reduce all the fighting
increase the loving oooo hmm oh
hmm oh
fefe ne fefe
your body dey wewe
i’m in love with you
i’m i’m love with you
make i leave you for where, where
if na lie i dey tell you
make water carry me go
water carry me go
girl you don capture my soul
girl you don capture my soul
from the night, till the morning
girl you know e be you am wanting
’cause you fine and you s*xy
nwa baby, do me gently
e’we no show me shege
no use me play
dance to my reggae
are you ready?
pack your bag make we fly go paris
answer, answer me o maami
only you fit to control me
with your face and your big body
abeg no k!lly somebody pikin for here
o maami, only me wey fit handle you
make my waist no dey confuse you
abegi no k!lly somebody pikin for here
Random Song Lyrics :
- rifle - sunshine blind lyrics
- bard's lullaby - armiferum lyrics
- i lost - youngboy never broke again lyrics
- fuck ce soir - prince k lyrics
- world class sinner / i'm a freak - lily-rose depp lyrics
- get to know you - your x lover lyrics
- c2h6o (ethanol) - dymisher lyrics
- koja ti je ovo mala? - mima bazalac lyrics
- supposed to - nerd1k lyrics
- я ничего не понимаю (i understand nothing) - xtemple lyrics