lirik lagu capture my soul – ckay
on me on me
on me on me
balance it on me
can we loving?
till the morning
morning morning, hmm
make we reduce all the fighting
increase the loving oooo hmm oh
hmm oh
fefe ne fefe
your body dey wewe
i’m in love with you
i’m i’m love with you
make i leave you for where, where
if na lie i dey tell you
make water carry me go
water carry me go
girl you don capture my soul
girl you don capture my soul
from the night, till the morning
girl you know e be you am wanting
’cause you fine and you s*xy
nwa baby, do me gently
e’we no show me shege
no use me play
dance to my reggae
are you ready?
pack your bag make we fly go paris
answer, answer me o maami
only you fit to control me
with your face and your big body
abeg no k!lly somebody pikin for here
o maami, only me wey fit handle you
make my waist no dey confuse you
abegi no k!lly somebody pikin for here
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bape brigade › lirik lagu camouflage – bape brigade
- kumpulan lirik lagu funkoars › lirik lagu behind the stump – funkoars
- kumpulan lirik lagu bmb bastaard › lirik lagu bmb & bastaard – jong olympisch – bmb & bastaard
- kumpulan lirik lagu adam hood › lirik lagu she don’t love me – adam hood
- kumpulan lirik lagu the mike mcclure band › lirik lagu where the wild ones run – the mike mcclure band
- kumpulan lirik lagu trueno › lirik lagu 4 a.m. – trueno
- kumpulan lirik lagu kvmi › lirik lagu talent – kvmi
- kumpulan lirik lagu steve gulley new pinnacle › lirik lagu short life full of trouble – steve gulley & new pinnacle
- kumpulan lirik lagu greese › lirik lagu g reese – coupe – greese
- kumpulan lirik lagu louis aoda › lirik lagu coeur noir – louis aoda