
isabella - ckay lyrics
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre*chorus]
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre*chorus]
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
Random Song Lyrics :
- dali - mecano lyrics
- hiding behind the face - tiffany lyrics
- depression - kid tris lyrics
- smoke (beloved hypoxic mix) - natalie imbruglia lyrics
- sad song - kukoyaka lyrics
- hard to get - nick carter lyrics
- 666e amendement (remix) - bohemian club lyrics
- emmène-moi - marie-mai lyrics
- i must be gone - sabbath assembly lyrics
- umrumda değil - zemh lyrics