lirik lagu isabella – ckay
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre*chorus]
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre*chorus]
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
ayag*yag*yag*yag*yag*yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l*st or could it be true love?
could it be l*st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu emphatic › lirik lagu by my side – emphatic
- kumpulan lirik lagu upchurch › lirik lagu bulletproof – upchurch
- kumpulan lirik lagu anastacia › lirik lagu redlight – anastacia
- kumpulan lirik lagu civil twilight › lirik lagu river child – civil twilight
- kumpulan lirik lagu danny ocean › lirik lagu kizombita para ti – danny ocean
- kumpulan lirik lagu mltv › lirik lagu scary – mltv
- kumpulan lirik lagu piero fina › lirik lagu terra di maremma – piero finà
- kumpulan lirik lagu minority 905 › lirik lagu moonwalker – minority 905
- kumpulan lirik lagu black foxxes › lirik lagu how we rust – black foxxes
- kumpulan lirik lagu sawanohiroyukinzk › lirik lagu scapegoat – sawanohiroyuki[nzk]