lirik lagu hbp (remix) – cki
do you really want to waste my time
carry water quench my vibe
really tryna take my life
do you ouu ouu
will you really change your mind
when i make you understand
everything wey dey my mind
ouu ouuu ouuu
’cause man don start to dey old o
gat no time for no slow mo
love my guys no be h0m*
got this b*tch on a choke hold
some og no be og
some brothers no be homie
don’t know peace till you know peace
gats chop life on a low key
they wan try but they no reach
am outside but na low key
how they go learn if i no preach
if you notice them be novice
won sare but them no reach am
eje mi’n gbono so i no fit calm
money only find person wey seek am
high blood pressure if you go think
ahhh ahhh
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(go think go think )
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(ohh aaaaa)
high blood pressure if you go think ahhh ahhh
(kvng mix)
high blood pressure if you go think
arrhhh!
approach me caution (aye)
my bp dey para a lot of sh*t in motion (aye)
i know life is awesome (aye)
but my head want blow like i got concussion (aye)
wetin dey occur self (ah ah)
i be great team mate and i dey work hard like odell (odell)
and i’ve been putting in work (yea)
dey do many things like i be shaquille o’neal (shaquille o’neal)
but how the matter be come be like say man no dey try (oh meh)
na why any time you see man, man is always on high (yea meh)
colos and plenty things dey body (dey body)
omo no loose guard o, gbe bodi e (gbe bodi e)
till this hustle pay i’ll stay on it (i’ll stay on it)
i’m standing on bihness, i love money (i love money)
till i pull up in benzo (skrr skrr)
wetin i dey reason na how to hit hunnid emzos (hunnid emzos)
always on my hustle, high alert (high alert)
like i’m trappin’ out the bando (trappin’ out the bando)
got my eyes on them zeroes
so when billing come i no go fit say no
as long as na ego
i go put them on payroll
but for now na
high blood pressure if you go think
ahhh ahhh
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(go think go think )
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(ohh aaaaa)
high blood pressure if you go think ahhh ahhh
high blood pressure if you go think
aah
past few days i don learn lesson
24/7 and am still grinding
sojo don k!ll the wrong person matter don cast
omo e don change settings
oya 20 man lori titi
with a different feeling
with a different dealing
while they working so hard
rest on me my brother
you are a soldier ah
certified llona no be nuisance
bella shmurda no be menace
see this life i go live am
short life, long life anybody fit die
cuz man don start to dey old o gat no time for no slow mo
love my guys no be h0m*
got this b*tch on a choke hold
some og no be og
some brothers no be homie
don’t know peace till you know peace gats chop life on a low key
they wan try but they no reach
am outside but na low key
how they go learn if i no preach if you notice them be novice
won sare but them no reach am
eje mi’n gbono so i no fit calm
money only find person wey seek am
high blood pressure if you go think
ahhh ahhh
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(go think go think )
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(ohh aaaaa)
high blood pressure if you go think ahhh ahhh
high blood pressure if you go think
ahhh ahhh
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(go think go think )
high blood pressure if you go think ahh ahhh
(ohh aaaaa)
high blood pressure if you go think ahhh ahhh
high blood pressure if you go think
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ecca vandal › lirik lagu battle royal – ecca vandal
- kumpulan lirik lagu we set sail › lirik lagu p̶o̶l̶l̶y̶ molly – we set sail
- kumpulan lirik lagu klocuch › lirik lagu huba buba – klocuch
- kumpulan lirik lagu fredo disco › lirik lagu invincible – fredo disco
- kumpulan lirik lagu lengualerta › lirik lagu mi riqueza – lengualerta
- kumpulan lirik lagu nashville cast › lirik lagu beyond the sun – nashville cast
- kumpulan lirik lagu hδku › lirik lagu flow navalha enferrujada. – hδku
- kumpulan lirik lagu kaledon › lirik lagu flash in the sky – kaledon
- kumpulan lirik lagu graveyard lovers › lirik lagu love and hunger – graveyard lovers
- kumpulan lirik lagu the rods band › lirik lagu i just wanna rock – the rods (band)