lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu why – classicfredrick

Loading...

[verse 1]
i came out from the trenches, i came out from the dirt/
some people steady mad at you, because you don dey fresh/
they don’t know what you going through, they don’t know all the stress/
all the people that i look up to, na dem come dey oppress/

oh why now/
i swear to god una no try now/
them no dey see the pains, them just dey see the shine na/
24/7 on a steady, i dey grind hard/
i no say one day we go make for this life guy/

i dey try my best but some people no dey appreciate/
them wan see us fall but with god we go dey elevate/
like euro, dollars, and pounds sterling, we no go depreciate/
im always popping pills, ki ori mi ko ma lo hibernate/

shout out to my brothers, shout out to my friends/
shout out to the people wey dey call me when e red/
god no go shame us, steady steady e go dey bless/
when it’s gon be your time, like hush puppy you go dey flex/

them say we no go make am/
say we local/
make una dey talk, oju yin a to la/
gbo gbo yin ma ku ninu soka/
i don’t give a f*ck, cuz i know you’re not jehovah/

you wanna get to me, emi van damme hard target/
i stand 10 toes, i ain’t gon’ die yet
put my money on my mouth, haters keep quiet/
una matter balance for my side, but for real na bad diet/

[hook]
why why why why why why?
people don’t care, bout what you go through.. (2x)

[verse 2]
you do good bros, you bad/
you do bad bros, you bad/
some people self dey jealous, them gbe popo come your house/
them just wan see you cry/
but god pass devil guy/
them fit dey call you blood, on a normal, na talk be that/

guy forget am, i swear to god them no love you/
same people wey you think say be your blood, na them go fall you/
they ought to donate blood for you, na them go still dey suck you/
na only when they need your help, na then them go dey buzz you/

fucc, we in a cold world/
you need to stay hot/
to keep ’em snakes off/
keep your clique small/
cuz this days there ain’t no one getting to trust/

[hook]
why why why why why why?
people don’t care, bout what you go through.. (2x)

[outro]
glory be to god/
we coming out for sure/
we stepping like a giant, mehn we coming hard full force/

your boy classicfredrick/
i swear to god them never ready/

i’m stunting on this track/
oluwa gat my back/

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...