lirik lagu sober – clex
hmmmm
mmmm
kunle yeah
emi lomo nor
so many of my guys don give up oh
just because they can′t keep up oh
so many people don go sober
just because they can’t keep it far ah
wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be ee
wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be e
good or bad na your mind set
omo′ba make you get sense oh
too much enjoyment dey k!ll person
mmm my brother mi learn lesson o
you gatz to thank the lord for the blessings and mercy
flexing and flexing
god no be person
person na person
ewo bi toro mi pada jasi eeeh
cause aya mi’n ja
beni kan ba loni eni ma lola
ori ade ni mo gbe wa’ye
kemi ma shey ku nigba to′wo bade
′ma shey mi lolo kiki nigba ti’ku bade
ebe ni mo be eh
baba dakun wa gbe′be miiiiii
‘olopa mako anybody loni, mio ni ba wan sin be′ eh
mogbe pe sapa’n shey promo copy loni, moi ni ba won pin′be eh
ebe ni mo be, baba dakun wa gbe be mi
kemi ma shey ku nigba to’wo bade
‘ma shey mi lolo kiki nigba ti′ku bade
′wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be ee
‘wetin go be go be
my brother leave story
na you go make an be e
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tom angelripper › lirik lagu das blaue buch des lebens – tom angelripper
- kumpulan lirik lagu philip labes › lirik lagu out of time – philip labes
- kumpulan lirik lagu israel lanuza › lirik lagu en managua – israel lanuza
- kumpulan lirik lagu naked raygun › lirik lagu farewell to arms – naked raygun
- kumpulan lirik lagu mac malek › lirik lagu runnin’ – mac malek
- kumpulan lirik lagu heysayjump › lirik lagu 眠リノ森 (nemuri no mori) – hey!say!jump
- kumpulan lirik lagu achmad nabiel › lirik lagu happiest person (acoustic) – achmad nabiel
- kumpulan lirik lagu ajebutter22 boj falz › lirik lagu rock your body – ajebutter22, boj & falz
- kumpulan lirik lagu grupo laberinto › lirik lagu como un globo al viento – grupo laberinto
- kumpulan lirik lagu blasph › lirik lagu atitude certa – blasph