lirik lagu jah eli jah – cobhams asuquo
intro: bella shmurda
ah ya
ayaya shmurda
swear i no go lie
bella shmurda:
i remember those days, when no lighter, no ganja, no friends
i remember those days when we have to bustle to get friends
i hustle all my way up, i did it all alone
i brought all my brothers up
let dem see shine bright
ayaya
holy michael, holy gabriel, holy raphael, holy uriel
baba bless me, make them envy
the way i’m flexing the money, resting
holy michael, holy gabriel, holy raphael, holy uriel
baba bless me, make them envy
the way i’m flexing the money, resting
eli jah, eli jah
send down fire, bless my ota
pour me water, holy water
make them see say me i no dey suffer
eli jah eli jah
send down fire, bless my ota
give them long life to see me prosper
make them see say me i no dey suffer again
cobhams asuquo:
oluwa say make we pray for our enemies and our neighbors
bless my enemies and my neighbors, so that when i buy big benz them go see motor same all
you give me grace, give me favour now i’m rich and i’m famous sotey i dey buy big houses for lagos
anyhow anyhow, people go dey wey go hate us
holy michael, holy gabriel, holy raphael, holy uriel
baba bless me, make them envy
the boy that is flexing the money, resting
eli jah, eli jah
send down fire, bless my ota
pour me water, holy water
make them see say me i no dey suffer again
eli jah eli jah
send down fire, bless my ota
give them long life, make them see me prosper
make them see say me i no dey suffer again
patoranking:
na me dem dey call kekere oh
back then i no fit chop pekere o
poverty just dey tele oh
but oluwa iwo ni mo gbekele oh
wetin my eyes don see, hmm omo my mouth no fit talk am
from ghetto to oversea, anywhere you hear my gbedu follow me rock am
holy michael, holy gabriel you don prove dem say my head dey there
holy michael, holy ranking
father me i give you special thanking
eli jah, eli jah
send down fire, bless my ota
pour me water, holy water
make i rabambambam with plenty raba whayasah?
eli jah eli jah
send down fire, bless my ota
give them long make them see say me ah no dey suffer
jah eli jah, eli jah
god of fire
bless my ota, give them long life
make them see me prosper, make them see say i no dey suffer again again
yayayaya
eli jah eli jah
send down fire, bless my ota
give them long life, make them see say me i dey prosper
make them see say me i no dey suffer again
jah eli jah, eli jah
god of fire
bless my ota, give them long life
make them see me prosper, make them see say i no dey suffer again again
outro: patoranking
me no fit suffer again
me can’t suffer again
i no fit suffer again
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu twy › lirik lagu paradise – twy
- kumpulan lirik lagu rayanb › lirik lagu intro – rayanb
- kumpulan lirik lagu jessie x wild › lirik lagu chip’n dale – jessie x wild
- kumpulan lirik lagu the dream › lirik lagu back in love – the-dream
- kumpulan lirik lagu lazzy2wice › lirik lagu last breath – lazzy2wice
- kumpulan lirik lagu toni der assi › lirik lagu brate in da house – toni der assi
- kumpulan lirik lagu runelord › lirik lagu valhalla within – runelord
- kumpulan lirik lagu kidz bop kids › lirik lagu am i wrong – kidz bop kids
- kumpulan lirik lagu savlonic › lirik lagu angles – savlonic
- kumpulan lirik lagu big z › lirik lagu together – big z