lirik lagu gimmelove – cprinceoffizial
(intro)
double r royaltyrecords
cprince again oooh
shaabbaa
yeh yeh in the building
cee me now
cprince
say mama
*chorus*
i dey maya for you
maya maya
i dey craze for you
craze craze
baby shake am ooh
shake am ooh
shake am
baby shake am
shake am, shake am
(x2)
verse
e bi love, e bi love
ooh ehen
e bi kiss, e bi kiss
ooh ehen
baby shake am ooh
ehen (x2)
(x2)
i like you i like u eh che che
i like you eh che mogbe oooh
baby do me ti gen gen
baby this no be play play ooh
you go like to come my party
baby come my party
omo de yi eh mo gba dun gan
mami see ya badi (body)
turn up, turn up
we go turn up, turn up
i get money to throway eh
i get money to throway eh
ehh
turn up, turn up
we go turn up, turn up
every thing you do, you dey ginger me
fine fine chicks no dey ginger me eh eh
repeats (chorus)
rap verse (cdq)
won pke eeh
yeh yeh in the building
say mama
pkerepke shake ya mami
da pka pka dani fi se re be bamboo
woos
fo wo ra mi lori bi shampoo
aye oloba chill pkelu cprince
carrot ko ni eleyi you chilling with big things
onwa 1 awon temi ni london
drips every sunday
ge dinner ni sunburn
fu mi ni number
it’s ten thousand dollars
now imagine if you shake up your bumbum
figure 8 omo oni di pketesi
fi ibadi gan le bi afi bi igo hennessy
u can’t pray ma speaking in tongues
mami idan wo lo bi okere
emi king kong
omalisha just wine like this
ere lan ba e se why u shy like this
la yi se emere why you fine like this
you don command my soldier to stand at ease
(repeat chorus)
su mo mi baby
ja lo baby (x4)
tribes mix
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vazard feat delete › lirik lagu explosions (album edit) – vazard feat. delete
- kumpulan lirik lagu sara kendall › lirik lagu fantasies – sara kendall
- kumpulan lirik lagu luigi › lirik lagu all in it (feat. j prez) – luigi
- kumpulan lirik lagu eddie attar › lirik lagu boro – eddie attar
- kumpulan lirik lagu speed lans › lirik lagu destined for grown – speed lans
- kumpulan lirik lagu the faith › lirik lagu yang pertama – the faith
- kumpulan lirik lagu the nuggets › lirik lagu ハートビートナイター – the nuggets
- kumpulan lirik lagu titi dj › lirik lagu aku tak tahan lagi – titi dj
- kumpulan lirik lagu radicais kids › lirik lagu a chave da oração – radicais kids
- kumpulan lirik lagu chad dohring › lirik lagu free will – chad dohring