lirik lagu calvary kid – crayon (nga)
calvary, call me calvary kid
cos i fought so many wars (huhnnn huhnnnn)
been through many struggles (huhnnn huhnnn)
i stand strong, call me calvary (call me calvary kid)
cos i fought so many wars (huhnn huhn)
stand through many storms (huhhh huhhh) on my own
destiny, destiny you can’t deny
enemies attack my life, many nights i ask god why?
enemies wan off my light, in the cold i’m melting ice
so so tears come out my eyes
but them get me down i no go lie
i lost my mind
shoutout to the ones (wey dey for me)
in the trying times i love all of una
prayer day and night jah jah relief the pain
and i kept going i no give up then my healing came
calvary, call me calvary kid
cos i fought so many wars (huhnnn huhnnnn)
been through many struggles (huhnnn huhnnn)
i stand strong, call me calvary (call me calvary kid)
cos i fought so many wars (huhnn huhn)
stand through many storms (huhhh huhhh) on my own
yeah ,i know (got to walk alone) on this lonely road
gat to weather the storm, say my mama dey pray
my mama prayers don’t lie
i dey give my days to jah (el shaddai)
i be destiny’s child can’t you see
anointing dey flow, the blessings dey flow
the oil dey flow
no dey ask me why physically i’m fit
spiritually i’m fit (standing on my feet)
everything legit, winner no fit quit
calvary (glory glory) call me calvary kid
cos i fought so many wars (huhnnn huhnnnn)
been through many struggles (huhnnn huhnnn)
i stand strong call me calvary (glory) call me calvary kid
cos i fought so many wars (huhnn huhn)
stand through many storms (huhhh huhhh) on my own
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu crypteria › lirik lagu dim the sky – crypteria
- kumpulan lirik lagu nica del rosario › lirik lagu goodnight – nica del rosario
- kumpulan lirik lagu king › lirik lagu baazi – king
- kumpulan lirik lagu damnation defaced › lirik lagu vultures (escape from nadrog) – damnation defaced
- kumpulan lirik lagu youth killed it › lirik lagu we r who we r – youth killed it
- kumpulan lirik lagu roadtrip to antarctica › lirik lagu summertime – roadtrip to antarctica
- kumpulan lirik lagu b i › lirik lagu btbt (music video version) – b.i
- kumpulan lirik lagu 内田真礼 maaya uchida › lirik lagu love for all stars – 内田真礼 (maaya uchida)
- kumpulan lirik lagu 2hollis › lirik lagu tiferet – 2hollis
- kumpulan lirik lagu eric mercury › lirik lagu pours when it pains – eric mercury