lirik lagu l’eko – crayon (nga)
oga lagbaja, you wan carry person bebe?
you dey show power, you wan slappy soldier, gan?
your body go tell you
if body no tell you, jor kpe l’omoale
i’m crazy but gentle
make i yarn you the 411
as you dey waka (waka)
waka jeje waka (waka)
no go too dey gbala (gbala)
some people dey para (olo’un)
eyan chris talker (talker)
you dey talk my matter (matter)
if we see for corner (corner)
shey you go fit to talk am again oh?
this is playing (l’eko)
but, i am not playing (l’eko)
cinemato rolling (l’eko)
everybody crazy (l’eko)
this is playing (l’eko)
but, i am not playing (l’eko)
if you wan show craze for my hand
everybody crazy (l’eko)
dem tell you, you no wan gree oh
now, you dey beg, now you want to dey run, run, run
shey you don see as e bе oh?
body dey rise and your eyеs don dey turn, turn, turn
use this your ginger dey try getty money
no be how far, ehe
i wan make you know, jeje
waka (waka)
waka jeje waka (waka)
no go too dey gbala (gbala)
some people dey para (olo’un)
eyan chris talker (talker)
you dey talk my matter (matter)
if we see for corner (corner)
shey you go fit to talk am again oh?
this is playing (l’eko)
but, i am not playing (l’eko)
cinemato rolling (l’eko)
everybody crazy (l’eko)
this is playing (l’eko)
but, i am not playing (l’eko)
if you wan show craze for my hand
everybody crazy (l’eko)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sonreal › lirik lagu who care – sonreal
- kumpulan lirik lagu lukas › lirik lagu alone – lukas
- kumpulan lirik lagu mimi elsa › lirik lagu before i say yes – mimi elsa
- kumpulan lirik lagu dew scented › lirik lagu affect gravity – dew-scented
- kumpulan lirik lagu iveta mukuchyan › lirik lagu simple like a flower – iveta mukuchyan
- kumpulan lirik lagu sleater kinney › lirik lagu big big lights – sleater-kinney
- kumpulan lirik lagu lyna mahyem › lirik lagu 100% – lyna mahyem
- kumpulan lirik lagu christina sikora › lirik lagu gone – christina sikora
- kumpulan lirik lagu kp kev the poet › lirik lagu planet earth (#solidarity with #standingrock #nodapl ) – kp kev the poet
- kumpulan lirik lagu hussykat › lirik lagu true story – hussykat