lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wetin go be – crayon (nga)

Loading...

vibess
wetin, wetin, wetin go be go

wetin go be go be my brother, wetin go be go be
e no get as e wan be, wetin go be go be
wetin go be go be my brother, wetin go be go be
e no get as e wan be, wetin go be go be

follow who know road as i dey waka
make i no come stumble say my matter
lowo olohun odinaka show who your friend be
and i go tell you who you are
them fit to buy you bar but no fit to give you bar
na pеrson wey know you him go follow chuk you pass
emeka no go zuzu emeka no go follow yansh
makе you use your compass

oh my god o, n0body k!lly my vibes o
as i dey humble pray and work o
as my face show make my shoe shine o, oh shine o
oh my god o, make n0body k!lly my vibes o
i no dey give another man no yawa o
badder man go don chala o, uh chala o

wetin go be go be my brother, wetin go be go be
e no get as e wan be, wetin go be go be
wetin go be go be my brother, wetin go be go be
e no get as e wan be, wetin go be go be
no condition permanent
make you no see life like tournament
pray for grace and sacrament
your fellow man no be your opponent
think am twice make you augment
make you put faith for government
anoneti wetin my eyes don see
i no fit to talk lori titi
do if you stumble you go learn
if you try to dey humble you go see
this life no be rumble e go*set
if you use your i.q you go see

oh my god o, n0body k!lly my vibes o
as i dey humble pray and work o
as my face show make my shoe shine o, oh shine o

wetin go be go be my brother, wetin go be go be
e no get as e wan be, wetin go be go be
wetin go be go be my brother, wetin go be go be
e no get as e wan be, wetin go be go be

oh my god o, n0body k!lly my vibes o
as i dey humble pray and work o
as my face show make my shoe shine o, oh shine o
oh my god o, make n0body k!lly my vibes o
i no dey give another man no yawa o
badder man go don chala o, oh chala o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...