lirik lagu modupe – crayon
vibes
ahhhhn ahnnn
crayway
in my element yea
no time for kpekelemes yea
i know weytin i dey find
so me i no regret yea
the pipulu wey i shenk yea
all the barnies wey i reckless
we had such a good time
but the chapter ends here
when i wan chop dem tell me stop se be (se be)
enemies won le be
i don tay for thé street o ti pe
ye yeee
you see, my matches don dey set (dey set)
my kerosene don dey smell
when i light my fire oti zeh
i gat
only one life o
make i just dey jogodo jogodo till i go kpai oh
i gat
only one life o
make i just dey la vida loca till i go kpai oh
ye yeeee
mo dupe fun olorun e
we no look like where we come from eh
i give thanks to the most high eh
ye yeee
mo dupe fun olorun e
we no look like where we come from eh
i give thanks to the most high eh
jeje jejely
oya su seyin
jor ma lo be ma lo te (ah)
shey you no dey see settings
agidigba person (wa so ma je so ma je)
jeje jejely
oya su seyin
jor ma lo be ma lo te (ah)
shey you no dey see settings
agidigba person (omo ope omo ope omo ope)
when i wan chop dem tell me stop se be (se be)
enemies won le be
i don tay for the street o ti pe
ye yeee
you see, my matches don dey set (dey set)
my kerosene don dey smell
when i light my fire oti zeh
i gat
only one life o
make i just dey jogodo jogodo till i go kpai oh
i gat
only one life o
make i just dey la vida loca till i go kpai oh
ye yeeee
mo dupe fun olorun e
we no look like where we come from eh
i give thanks to the most high eh
ye yeee
mo dupe fun olorun e
we no look like where we come from eh
i give thanks to the most high eh
mo dupe fun olorun lo run lo run lo run lo run lorun
nothing wey my god no go fit do fit do fit do fit do fit do
them no fit hold my throttle throttle throttle
cos i go dey move on o go dey match down o hmmm
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu trio lestari › lirik lagu takdir itu kamu – trio lestari
- kumpulan lirik lagu aap rocky › lirik lagu canal st. – a$ap rocky
- kumpulan lirik lagu rusty bonez › lirik lagu nameless hero – rusty bonez
- kumpulan lirik lagu 展榮展瑞 › lirik lagu 閃退 – 展榮展瑞
- kumpulan lirik lagu x shai › lirik lagu real – x-shai
- kumpulan lirik lagu davit harun › lirik lagu cinta masa tua – davit harun
- kumpulan lirik lagu marshmello › lirik lagu ritual (feat. wrabel) – marshmello
- kumpulan lirik lagu zedd › lirik lagu candyman (feat. aloe blacc) – zedd
- kumpulan lirik lagu ghost of the robot › lirik lagu mother of peril – ghost of the robot
- kumpulan lirik lagu heinz › lirik lagu country boy – heinz