lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shima – crayonthis

Loading...

[intro]
wa wa wa
wait
ye oo
london
you dey burst my brain with your mini mini
por por por
make i pull your mini mini
por por por
dey your door
like early morning
kor kor kor
hmmm ehh

[verse 1]
fu won tan
ki lo fa werey gan
this kind vibe she dey want
wonle
won le ba crayon
ye oo

fu won tan
every time na crayon
she dey feel my vibe
turn me on
head to toe na dior

[chorus]
you dey burst my brain
with your mini mini
por por por
make i pull your mini mini
cho cho cho
dey your door like early morning
kor kor kor
ahan

you dey burst my brain
with your mini mini
por por por
make i pull your mini mini
cho cho cho
anyday like mini mini
por por por
hmmm

[verse 2]
comot your eyes for my baby oku (ayy)
louis for my baby oku (hmmm)
other girls can hate oo ehh
walahi dem nor reach you ooo , ye

comot your eyes for my baby oku (ayy)
anything for my baby oku
other things can wait oo ehh
say na you geti my mind oo

[hook]
fu won tan
ki lo fa werey gan
this kind vibe she dey want
wonle
won le ba crayon
ye oo

fu won tan
every time na crayon
she dey feel my vibe turn me on
head to toe na dior

(london)

[verse 3]
omo this your waist
na suicide mission
make i rock your mini mini
burst my winnie winnie
giving me proper friction
ye energy por
make i treat you nice oo
i go take my time
this your love is so divine
hmmm yeah

[chorus]
you dey burst my brain
with your mini mini
por por por
make i pull your mini mini
cho cho cho
dey your door like early morning
kor kor kor
ahan

you dey burst my brain
with your mini mini
por por por
make i pull your mini mini
cho cho cho
anyday like mini mini
por por por

[outro]
you dey burst my brain
with your mini mini
por por por
dey your door like early morning
kor kor kor

you dey burst my brain
with your mini mini
por por por
dey your door like early morning
kor kor kor

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...