lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu skit (house of cuppy ii) – cuppy

Loading...

aunty, aunty funke?
where is aunty funke?
aunty funke da
ah, aunty funke
aunty kilo pop o
ah*ah! cuppy, cuppy my darling aburu
my sister
you say kini pop wetin go pop before if no be champagne and popcorn
because i listening to house of cuppy, i chop my popcorn, i drunk my champagne
ah, abi?
cuppy, i want to tell you something about your face
okay
see i’m very proud of you o
yeah, it’s because you are a good child
many people go dey see i be rich man pikin
i no go work, i go just dey enjoy the money for house
lai lai, it’s not a matter of cuppy
cuppy you go go out, you go dj, you go bring money, come meet money inside house
hehe
wеtin best like that?
another thing, that i likе very much about you
cuppy oma ka we o
be ni, o wo pe omo olowo ni e, o lole we
you go first degree, you do master
okay, master, okay
you go soon do pmd
okay, phd, my dear
you go do am
i’m very proud of you
that’s what i always tell young people like you say
education very important
if you no educate someone with your talents or sk!ll wey you acquire
e se ro o
look at my darling cuppy
yeah, cuppy god bless you my darling i wish you all the best o
enough mistake, you go dey miss am, miss am and we go dey te wo gba
enough of the gist, make i dancia, celebrate for the house of cuppy
well, cuppy, let’s go dia
oya

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...