lirik lagu 10years from now – curry
verse 1
paint a picture 10 years from now
role models wey we get dem be some clowns
get a life oo plan you b chris brown?
see..the bigman thing matter chop how?
all you wanna do be trend..dem bharbies now
roll with the squad copy demma lifestyle
wo fie never good reason bra yaw
where ya man dey..10 years from now
you for roll up..k!ll stress..dah be broda hin thoughts..geh benz..momo chick den come hose
chop bread..come see ya paddy man wey hе see breast..cloud 9 wey u dey dah bе difess..no be say man fly dey downstairs..wen kraa wonna paddy go geh sense..wen kraa wonna paddy go geh sense
chorus
10 years from now..mommy no go smile
10 years from now..while u dey town
10 years from now.. sh*t dey go down
10 years from now..man dey grow wow
hook
see the man that i don’t wanna be
see the life that i don’t wanna live
see ma thoughts they are running deep
see ma thoughts they are running deep
verse 2
get the picture 10 years from now
wey you no get marry ebi some crown
everybody go dey eat some..oh how
news go spread through the whole town
everybody wanna know who u be now
ta ta ta bi ya fav sound
where ya mind dey 10 years from now
where ya mind dey 10 years from now
hajia f me to casket..big girl big girl..wonni 1 sense..every time you dey check wah the new trend..come see ya main chick..she dey give head
sister afia y3 ne masters..wo da mpa so na kan greek numbers..for the club..you dey kush pass bra ben..just pray to the lord..if i make sense
chorus
10 years from now..mommy no go smile
10 years from now..while u dey town
10 years from now.. sh*t dey go down
10 years from now..man dey grow wow
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cg5 › lirik lagu find da wae by cg5 – cg5
- kumpulan lirik lagu hopeless › lirik lagu dark rose – høpeless
- kumpulan lirik lagu hydrogen sea › lirik lagu free falling – hydrogen sea
- kumpulan lirik lagu almiighty dt › lirik lagu lookin for oppas – almiighty dt
- kumpulan lirik lagu frankie negron › lirik lagu amarte a ti – frankie negrón
- kumpulan lirik lagu kidvika › lirik lagu till i die – kidvika
- kumpulan lirik lagu adam calhoun › lirik lagu huck fosier – adam calhoun
- kumpulan lirik lagu knkn › lirik lagu ivy – knkn
- kumpulan lirik lagu citizen tim › lirik lagu swan song – citizen tim
- kumpulan lirik lagu johnny hallyday › lirik lagu made in rock’n’roll – johnny hallyday