lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu check your balance – curtis j

Loading...

[intro: curtis j]
ab
yuh

[chorus: curtis j]
dance them, ah, dance
in the club them, ah, move
them, ah, move
head to the front
nyash to the back
now all the mandem want to attack
first of all, check and balance
check your balance
first of all, check and balance
check your balance

[post*chorus: curtis j]
yo
if you no get money ma lo fumble
please, just be humble
if you see the idi no dey stumble
sey you de see double
ah, ahh, ahh
we got real ballers in here
shot callers in here
oh, ah
[verse 1: curtis j]
wе don enter
awon omo baddo
se o fе we ni
ba mi we claro
oh, baby, tell me wetin be di paro
o fe raman bi ti jago
okay, now pass me the ganja
make i feel alright (make i feel alright)
pass me the lighter, make i smoke some more (more)
yo

[chorus: curtis j]
dance them, ah, dance
in the club them, ah, move
them, ah, move
head to the front
nyash to the back
now all the mandem want to attack
first of all, check and balance
check your balance
first of all, check and balance
check your balance

[verse 2: tomie boy]
eh, eh, eh
check your balance
me and my team say, say, we gallant
omoge malo fo you gats to balance
me i geti kpa
that’s a big assurance
mogbe o
me i geti money in abundance (yeah*yeah)
and we geti girls wey dey rush us
wey wan touch us
’cause we got more cash
yeah*yeah*yeah, ’cause we got more cash
girl, i like your vibe, yeah, it’s all nice
hennessy make me feel alright
yeah, you feel my vibe
i cannot lie, yeah, i’m so nice
’cause last, last we go dey alright
the party’s banging, the girls dey turn up
the mandem ball up with plenty shayo
spray your money, make we jolly
make we turn up, oh, for this party, oh*oh
sha manya, wole
e ko hennessy gan, gan wole
gyal is so nice, yeah, bamidele
ama jaiye ’til friday
[chorus: curtis j]
dance them, ah, dance
in the club them, ah, move
them, ah, move
head to the front
nyash to the back
now all the mandem want to attack
first of all, check your balance (check your balance)
check your balance
first of all, check your balance (check your balance)
check your balance

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...