lirik lagu greedy – d. policy
dpolicy
dpolicy
yee
every second, every minute, every hour
yeah
when i hit the shower. oh!
i be dey think say you still dey by my side
(oh oh)
every time i think of me
it’s all about me
i never know say these things dey break ur heart
i was stupid & foolish
* greedy & selfish
i never know say these things dey break u down, down, down
i want you
you!!!
ooh, uh yeah
sade i wan make you gbagbe
wetin i do to you
wey u go far away
oh! oh! forgive me
i’m so sorry. yeah, uhhh yeah
i like it when we’re closer
make u no dey bother
omotena
khaki no be leather
i go do you better
oh baby
better
yore mine, yore mine, yore mine o
don’t wanna share with n0body o
the kissing, the hugging, the touching, the moaning
the freaky, the calling, the merry, ah yee
you’re my medicine
you’re my dose
if u be flower, then you be my rose
and don’t mind those
that wan come between us
run like a horse
we run like a horse
fire, you lit up my fire
blow my mind like banger
if you no dey i tire
i want you
you!!!
ooh, uh yeah
sade i wan make you gbagbe
(oh non non non non)
wetin i do to you
wey u go far away
oh! oh! forgive me
i’m so sorry. yeah, uhhh
every second, every minute, every hour
yeah
when i hit the shower. oh!
i be dey think say you still dey by my side
every time i think of me
it’s all about me
i never know say these things dey break ur heart
i was stupid & foolish
* greedy & selfish
i never know say these things dey break u down, down, down
i like it when we’re closer
make u no dey bother
omotena
khaki no be leather
i go do you better
oh baby
my babe
i am sorry for drama
i am sorry for the yawa
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yung target › lirik lagu vamp virus – yung target
- kumpulan lirik lagu limi 屠衡 › lirik lagu sui – limi & 屠衡
- kumpulan lirik lagu sarovvv › lirik lagu boo back – sarovvv
- kumpulan lirik lagu 7sirens heyykammy › lirik lagu groupie hoe! – 7sirens & heyykammy
- kumpulan lirik lagu debt › lirik lagu june 5th // july 5th – debt.
- kumpulan lirik lagu viviz 비비지 › lirik lagu spoiler – viviz (비비지)
- kumpulan lirik lagu eirin › lirik lagu diosa – eirín
- kumpulan lirik lagu poison kid · young weapon mnzr › lirik lagu porni – poison kid · young weapon & mnzr
- kumpulan lirik lagu pierre romani › lirik lagu stay w da tool – pierre romani
- kumpulan lirik lagu laba › lirik lagu sulla sabbia – laba