lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nobody – d3tyboy

Loading...

[verse 1]
say da
first thing when me wake
up
sey me giv thanks to the
most high fi mi wake up
so many men dem a take off
sey mi not happy fo that
but me thankful me wake up
me nah ever be no hater
sey many men fi bi hater
but me nah be hater
see me just chase on that
paper
man gotta hustle for that
bag
gotta hustle for that
paper
see when me pull up in da
area
dem odda man dem a see man
shoutout to ma jiggas
mehn shoutout to ma haters
cos if e nah fi bi you den
man nah fit
to make am
go on ma knees say a
prayer
yea cos di battles wey mi
fight
mi nah know but mi make am
see yea mi thankful for
that prayer
see yea me thankful to jah
ya ya
cos
[chorus]
n0body na fit know wetin
any man dey see
everyday we strive
we no geti no money
but n0body na fit know
that
sey n0body na fit know
that
cos n0body na fit know
wetin any man dey see
everyday we try
we no geti no money
but n0body na fit know
that
sey n0body na fit know
that
yea yea
[verse 2]
say i
stand free
when me dey up in the
streets brada
see everybody wey dey fly
no be witch brada
some oda badman only tryna
beef brada
but me nah fi get time for
that shiit brother
brotherman just tryna get
that slip brada
so many things fi mi life
wey mi dey survive
the fast lane wey me enter
mi dey off sight
but yea me nah fit counter
wetin dey my mind
me thank jah for the
blessings i receive my guy
sey e nah easy for this
place wey be green and
white
hustle everyday man nah
wan be dead na why
btl na fi want a n*gga to
stay alive
but mi nah fit die brother
never reach my time
man go hustle up,man go
stay up on my grind
man dey on the low,man go
just dey live my life
man go buckle up,cos it’s
finna be a ride
{pre chorus]
see everytime when me pull
up to mi hood
alla dem badman demma see
mi demma look yea
but yea me na fit get
time for no cruise
see when mi pulling up mi
na get time for no cruise
yea
see everytime when me pull
up to mi hood
alla dem badman demma see
mi demma look yea
but yea me na fit get time
for that cruise
see when mi pulling up mi
nah cruise
[chorus]
cos
n0body na fit know wetin
any man dey see
everyday we strive
we no geti no money
but n0body na fit know
that
n0body na fit know
that!
n0body afit know wetin any
man dey see
everyday we try
we no geti no money
but n0body afit know that
n0body afit know that!
say i
stand free
when me dey up in the
streets brada
see everybody wey dey fly
no be witch brada
some oda badman only tryna
beef brada
but me nah fi get time for
that shiit brother
time for that sh*t
time for that sh*t
but me nah fi get time for
that sh*t brother

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...