lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu secure the bag – dabiboi

Loading...

dabiboi
ehhh onye owelwa

akpa ego akpa ego

we go secure the bag eh
anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud ehhh
we go drip on benz

kai we go secure the bag
hugo anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud
ehhh we go drip on benz

if you dey work gee never give up
secure the bag first later
later you can explain
na street we dey
we no dey thief
chasing the bag on a low
ka anyi wete bigger bag

i promise my self
that i we never die broke
but if i give up na me f*ck up
next time iga fu my face bu full of joy, grinding, working hard
ka onye na awko engine oka
just make money first
n0body cares about your story my gee
street na general market
base on believe all man ga ewete double siki
the perfect time never come bro rework
rework rework
rework, my gee
okwa akwa ego ka nwa na ebe
praying like elija asking god for powers
we go secure the bag eh
anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud
eh we go drip on benz
kai
we go secure the bag
hugo anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud
eh we go drip on benz

we go secure the bag eh
anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud
eh we go drip on benz
kai
we go secure the bag
hugo anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud
eh we go drip on benz

secure the bag yeah
no cap ogbe afugo na ayi di bad
reminiscing on my past
mgbe ma afrodi chaa
now ana drop bas just to hear a n*gga verse yeah
i stole the game smooth criminal
used to look down
now tell me how you see me now
hardest in my city i got sk!lls ka derima
play with me ifu na adro emro akudo selena
i know that you feel me now yeah
i pray that we all make it out the mud
umu ogbe wero joy
f*ck competition i told them it’s all love yeah
stay in my lane nwa don’t give no f*cks
want my money in anorom na long talk
in life nwanne many things di certain
ewe good and bad days
but you gotta keep pushing
stay ready
stack it up for the raining days
then we going hard just try get paid yeah
nwa your eye go sharpen
and afugo many things
oga things dey happen
never been a bench warmer abom first 11
mama told me get the bag
and be careful of the devil yeah
i been on the road all day
and don’t play with my chaa
n*ggers tryna hurt me but they don dey too trespass
secure the bag eh
anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud ehhh
we go drip on benz
kai
we go secure the bag
hugo, anyi ga abute bigger bag
las las we make mama proud
eh we go drip on benz

instant payment
instant payment take away all my pains
instant payment
instant payment take away all my sheges
instant payment
eh
instant payment take away all my sorrows
instant payment eh

i still dey work i still dey grind
hoping that one day everywhere everywhere go stew
base on believe cash out na sure
chupadia on the low ka ibuta bigger bag
zero joy zero fear, iwta udi akwa na ebelu ego
iwta udu ekpere ana asu ego. i can never give up
cha cha giving up adiro na my tribe, oluwa we don work tire, take us to the dream of transaction successful
imakwa
we go secure the bag
las las we go make mama proud
we go drip on benz kai

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...