lirik lagu welcome – daddy showkey
ẹ jọ’ọ’
ta ló ni mótò
l a 7 7 1
gbe kúrò lọ’nà daddy showkey fẹ’ wọlé
abegi o
person wey e get moto
l a 7 7 1
comot am for moto road
daddy showkey wan come insiiiide.
.[ òní gbé mótò ẹ kúrò lọ’ó gbọ́ pé daddy showkey fẹ’ wọlé]
congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
. follow hear me
congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
una hear me
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
how well you, a longtime
welcome
me dey for me here, me still’n ghetto
welcome
h*llo mummy h*llo daddy
welcome
hi uncle h*llo aunty
welcome
all the children how una dey
welcome
all the people how una dey
welcome
boys and girl dem, how una dey
welcome
man and woman, how una dey
welcome…
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…you no fit hear me again!
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
so me tell dem
move on daddy showkey
i’m gonna to the top
when you get to the top
you are go tey till they come
me ball!
move on daddy showkey
i’m gonna to the top
when you get to the top
you are go tey they come!
so…
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…so me tell them!
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say me run the show
… so me tell them!
congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
. you no hear me
congratulation
and jubilation
celebration
in our nation…
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
welcome daddy showkey welcome
how well you, a longtime
me dey for me here
in still ghetto
h*llo mummy h*llo daddy
welcome
hi uncle h*llo aunty
welcome
all the children how una dey
welcome
all the people how una dey
welcome
boys and girl dem, how una dey
welcome
man and woman, how una dey
welcome…
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…so me tell them!
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
… so me tell them!
ẹ’ jọ’ọ’
daddy showkey l’ágbolé
kò sí ‘ yawèrè
no yawa
kò sí ‘ fòyà
ìbẹ’rù ò sí mọ’
ire ni
i base galala
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
…so me tell them!
move on move on
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know say you run the show
… so me tell them!
move on move on
move on move on daddy shoo
follow hear me
holy ba’tanjaja know sey you run the show
… follow hear me…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu chada bezczel zbuku › lirik lagu to nie nasz klimat – chada, bezczel, zbuku
- kumpulan lirik lagu mr sancho › lirik lagu in my low low – mr. sancho
- kumpulan lirik lagu tori amos › lirik lagu mother revolution (live) [auditorium theatre] – tori amos
- kumpulan lirik lagu ukendt kunstner › lirik lagu fucking nummer – ukendt kunstner
- kumpulan lirik lagu rezidue › lirik lagu inner city blues – rezidue
- kumpulan lirik lagu cas wetsema › lirik lagu harira – cas wetsema
- kumpulan lirik lagu dan bull › lirik lagu allergic reaction to broccoli (broccoli bars 1) – dan bull
- kumpulan lirik lagu cannibal ox › lirik lagu psalm 82 – cannibal ox
- kumpulan lirik lagu jim james › lirik lagu who am i – jim james
- kumpulan lirik lagu xoxford › lirik lagu warm bodies – xoxford