lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 911 – dafizy

Loading...

sisi caro now x2

o baby o baby o
you like to k!ll me slowly o
my sister caro ah
your waist dey k!ll me slowly o

yeah yeah yeah yeah yeah, somebody call 911 because bad girl want come k!ll man i don’t know why why why why why why

eh sister kate shay you talk say shay you say we nor be mate .. na you talk say you go cut me like cake just one mouth all your leg don dey shake keh keh o, see my baby me no leave me . na you talk say you go stay with me why you con dey run from me why you con dey run from me

hennessy dey my body me i go fight for you
me i nor go lie say i go fight for you..
getting money say i nor go lie for you
i get many people wey dem stand for me

shey you say you like to party ah
am a bad boy i like to faji
for my area i be alhaji
them girl dem say i get magic

say.. i get money ehh
i nor go come lie i go play play
monica do me something
she take me from morning to night ah ah
i nor go tell mummy your matter dey make a bad man go gaga. ah
ekelema

your body i go tell you say i hail……

oneyeoma

shay you dey relate. eh me i dey cut the cake kay kay oh, yekpah
sister kate she dey screaming oh unuge gbu madu le le le oh

yeah yeah yeah yeah yeah, somebody call 911 because bad girl want come k!ll man i don’t know why why why why why why

eh sister kate shay you talk say shay you say we nor be mate .. na you talk say you won cut me like cake kay just one mouth all your leg e don dey shake keh keh o ooo , sister kate
now i don dey wait for you for gate

shay you dey relate. eh me i dey cut the cake kay kay oh, yekpah sister kate she dey screaming oh unuge gbu madu le eh eh yeah

yeah yeah yeah yeah yeah, somebody call 911 because bad girl won come k!ll man i don’t know why why why why why why

eh sister kate shay you talk say shay you say we nor be mate .. na you talk say you won cut me like cake kay just one mouth all your leg don dey shake keh keh o ooo
eh
say i nor go lie i get money for girl wey go dey for me and na the girl i go do for

yeah yeah yeah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...