lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mr falana – damosh

Loading...

lussh

broda falana

dem say “you come my street, you con dey para gan”
because your girl fall for me, it’s not my fault
you no dey call her and you no dey pick her call
you see, it’s not my fault

sista falana
i wish i met you first, before this vagabond
i’ll never treat you bad, you be like diamond
but your man dey plan me bad
o fire catapult
o tira catapult

see if i catch you
dem go think say, caterpillar jam you
you dey think say, as i be i can’t do
dem go hold me, dem go beg on top you
i go shock you now

sister falana ah
omowunmi ti da katrina falomo
i don’t see your text no more
wa, wetin dey sup?
mo ti pè e, pè e, pè e, you don’t pick my call
omo, my hand don fall

mr falana
your thing wey turn my thing ah
shey na turn by turn?
now i see the reason, why you con dey para gan?
now, her man dey plan me bad
o fire catapult
o tira catapult

if i catch you
dem go think say, caterpillar jam you
you dey think say, as i be i can’t do
dem go hold me, dem go beg on top you
i go shock you now

if i catch you
dem go think say, caterpillar jam you
you dey think say, as i be i can’t do
dem go hold me, dem go beg on top you
i go shock you now

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...