lirik lagu gbera – damyl
i, eye!
one time for your mind
it’s pennykeyz
it’s oluwamylla
kaycekeys on the beat
see, anytime me come through
me dey yege
anybody try me, dem see shege
me i do it big, no dey merege
no 10, okocha, me i gege
one time for your mind, make you listen
me na big chef straight outta the kitchen
me flow well, oil inna me piston
naija boy doing it for kingston
gbera
make you ji masun
mic check 1,2
wake up in the morning smell the coffee
life sweet for the rich, nuh toffee
fame has a price, i don pay fee
life full of sh-t but i wan pee
so me go…
me nuh wan care what the haters wan say
me i come straight and i do it my way
making that money, shebi oun gan ma lo sure ju
sky is wide enough me i no dey try block you
do your thing make i maintain my champion
oro kekere o, me i’m all about the action
gbe body e before dem step upon you o
yago lonor o sensiemylla dey come through
when i pull up awon temi damimor
when i step up, they be screaming out for more
wan a ni mylla joooor go on soun
jooor go on soun
tori yin ni mo shey gbera tan
mo shey gbera tan
gbera
make you ji masun
mic check 1,2
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu doganay temurkan band › lirik lagu istanbul sabahı – doğanay temurkan band
- kumpulan lirik lagu egzona dedaj › lirik lagu 100 vjet – egzona dedaj
- kumpulan lirik lagu charli xcx › lirik lagu out of my head – charli xcx
- kumpulan lirik lagu nell › lirik lagu g hits – nell
- kumpulan lirik lagu prince scooter › lirik lagu on me – prince scooter
- kumpulan lirik lagu siervas › lirik lagu como pastores – siervas
- kumpulan lirik lagu claudia barretto › lirik lagu finally found it – claudia barretto
- kumpulan lirik lagu gaby moreno › lirik lagu amor eterno – gaby moreno
- kumpulan lirik lagu z ro › lirik lagu you ain’t gotta worry – z-ro
- kumpulan lirik lagu the federal empire › lirik lagu glory days – the federal empire