lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hookah (remix) – danagog

Loading...

[intro: stonebwoy, burna boy & danagog]
remix
danagog, davido
pass me the hookah
stonebwoy
hookah
you know

[refrain: danagog & burna boy]
iskebelebe (uhn)
ebebe
danbaba, danbaba
money a dey

[verse 1: burna boy]
wetin wan k!ll for instagram
more shisha for instagram
i see say she dey like hookah
but anytime e dey loud, e dey begin low
simple english she begin holla
na that time i go wan scatter
e go hard to move from my caban
early morning i go discharge am
wo mi dada, wo mi dada
dayanmo, emi gangan ni baba
awon temi badder gan
eleri lara won

[chorus: danagog, davido & burna boy]
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
hookah, hookah, hookah (all my guys dema likе hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dеm go call am)

[verse 2: stonebwoy]
danagog, davido
anywhere we girl, naso we go go
in a aroma dem, come see we show
so we light up the place, me ah champagne ah flow, gaga ga
pass me the hookah, kah, kah
hold on, hold on
(its the motherf*ckin remix)
danagog, davido
anywhere we girl, naso we go go
in a aroma dem, come see we show
so we light up the place, me ah champagne na flow, gaga ga
pass me the hookah, kah, kah
sweetness wey i bring, cos na me be the sugar, gar, gar
make dem, dem go gaga ga
bring more girls with the hookah to the ponda, dada da

[chorus: danagog, davido & burna boy]
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am)

[verse 3: davido & danagog]
bombom man, bombom man
where the girl with the big baka
go call am for one corner
if she dey make dem go call am
zim zimma
who’s got the keys to my beamer
oya go and call aisha
and all my girls wey love to smoke on that chicha
hkn, hkn (hookah)
oya come to my room make i give you nice hookah
they call me danagog and i get bazooka
pull up in a porsche charlay pull up in a range
e bami won mo to ba se kotun wa arrange

[pre*chorus: davido & danagog]
we be sipping on don perignon
all my guys call me don colignon
baby would you get down for the money
all my guys dem dey k!ll for the money
all my guys dema like hookah
tell the girl say you wan do am
where she dey say i wan look am
if she dey make dem go call am
all my guys dema like hookah
tell the girl say you wan do am
where she dey say i wan look am
if she dey make dem go call am eh

[chorus: danagog, davido & burna boy]
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am)

[outro: danagog & davido]
hookah
mix masta garzy
o di di kiddominant
if she dey make dem go call am
iskelebe
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
elebe
danbaba, danbaba
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am eh)
hookah, hookah, hookah (all my guys dema like hookah)
hookah, hookah, hookah (if she dey make dem go call am)
hookah
suka sounds
d*mn, fresh on the beat

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...