lirik lagu shine – daney king eli
shine
hook
this time we go shine, you believe say amen
wanna hard work all this while nor go be in vain
the time we go shine, brother make you nor loose vim
your hard work all this while nor go be in vain
verse 1
life nor be race make you nor watch anyone and run
god giveth and god taketh your time go come
have faith always the holy books says
make you never look down, always high keep your head
hook
this time we go shine, you believe say amen
wanna hard work all this while nor go be in vain
the time we go shine, brother make you nor loose vim
your hard work all this while nor go be in vain
verse 2
they doubt us, never show we love but man nor be god
turn their back on we, pretend they don’t know we
but here we are
written in the skies long before we were born
so no matter what someday glory go come
hook
2x this time we go shine, you believe say amen
wanna hard work all this while nor go be in vain
the time we go shine, brother make you nor loose vim
your hard work all this while nor go be in vain
we go shine
we go shine
( i do am )
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kirblagoop › lirik lagu cold hearted – kirblagoop
- kumpulan lirik lagu matthew ali › lirik lagu i don’t like my face – matthew ali
- kumpulan lirik lagu sourashis › lirik lagu smiling – sourashis
- kumpulan lirik lagu lospetitfellas › lirik lagu cuba – lospetitfellas
- kumpulan lirik lagu hbb big boss › lirik lagu masrahiya مسرحية – hbb big.boss
- kumpulan lirik lagu pop 1280 › lirik lagu two-body problem – pop. 1280
- kumpulan lirik lagu dizo › lirik lagu vocea din capul meu – dizo
- kumpulan lirik lagu yeo hoon min 여훈민 › lirik lagu anniversary – yeo hoon min (여훈민)
- kumpulan lirik lagu jaca › lirik lagu jeden – jaca
- kumpulan lirik lagu augustyn › lirik lagu sam na sam (bonus track) – augustyn