
jah - danny s. lyrics
otu me*tume*tume, tume*me
call me danny s oh
aiye le
aiye o le
(booster)
aiye le
aiye o le oh
enemy wey dey block my way (jah)
enemy wey dey block my shine (jah)
ota t’on shey rede rede (jah)
dem no wan make i jubilate (jah)
dem no wan make i celebrate oh (jah)
ota t’on gb’ogun timi oh (jah)
bad, bad belle for my life (jah)
friends wey dey chop me for leg (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
enemy wey dey road oh (jah)
all this one wey dey show oh (jah)
enemy wan dey show me yanga (jah)
enemy wan dey show me craze oh (jah)
see dem, see dem, dem dey come oh (jah)
awon yaman yaman, yaman yaman (jah)
gbogbo ogun kiri kiri (jah)
gbogbo ogun “i never chop oh” (jah)
won fe she’ku pami (jah)
from january, december (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
aiye le
aiye o le
aiye le
aiye o le oh
otu me*tume*tume, tume*me
call me danny s oh
o piti*piti*pi*titi
booster, booster
oosha, oosha
Random Song Lyrics :
- crucify - cymatree lyrics
- not enough! - lil calorie lyrics
- heart shaped hotdog - the garages lyrics
- g'bye now - swing republic lyrics
- not broken - alec may lyrics
- jutti kasur di lyrics (ਜੁੱਤੀ ਕਸੂਰ ਦੀ) in punjabi and english - kaur b lyrics
- tonight you'll see - jaya lyrics
- hoodie - szopeen lyrics
- aspettando elia - viola valentino lyrics
- sorry for my loss - vjdamusicman lyrics