lirik lagu jah – danny s.
otu me*tume*tume, tume*me
call me danny s oh
aiye le
aiye o le
(booster)
aiye le
aiye o le oh
enemy wey dey block my way (jah)
enemy wey dey block my shine (jah)
ota t’on shey rede rede (jah)
dem no wan make i jubilate (jah)
dem no wan make i celebrate oh (jah)
ota t’on gb’ogun timi oh (jah)
bad, bad belle for my life (jah)
friends wey dey chop me for leg (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
enemy wey dey road oh (jah)
all this one wey dey show oh (jah)
enemy wan dey show me yanga (jah)
enemy wan dey show me craze oh (jah)
see dem, see dem, dem dey come oh (jah)
awon yaman yaman, yaman yaman (jah)
gbogbo ogun kiri kiri (jah)
gbogbo ogun “i never chop oh” (jah)
won fe she’ku pami (jah)
from january, december (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
aiye le
aiye o le
aiye le
aiye o le oh
otu me*tume*tume, tume*me
call me danny s oh
o piti*piti*pi*titi
booster, booster
oosha, oosha
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu breezy › lirik lagu legend – breezy
- kumpulan lirik lagu brasco › lirik lagu souffrances parralèles – brasco
- kumpulan lirik lagu evarose › lirik lagu quicksand – evarose
- kumpulan lirik lagu dage › lirik lagu fica – dage
- kumpulan lirik lagu no call recently › lirik lagu kanyak, iç cebi kaç saniyede deler? – no call ‘recently’
- kumpulan lirik lagu dt lamont › lirik lagu fade away – dt lamont
- kumpulan lirik lagu cross my heart hope to die › lirik lagu wild side – cross my heart hope to die
- kumpulan lirik lagu helene segara › lirik lagu porte mes secrets – hélène ségara
- kumpulan lirik lagu paper paulk › lirik lagu deposit – paper paulk
- kumpulan lirik lagu margaret glaspy › lirik lagu parental guidance – margaret glaspy