lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu para – dapo marino

Loading...

standards
dmarino

chorus
free mi youths from the hood
omo we dey para
light up oya dab
diego dia fada!
(see me now i dey para!
bad belle dia fada
free mi now i dey para!)
free me free me wooah

para yea! x4
ye
wa
ha
la
badbelle diafada
swerviing in my agbada
(loud version) x 2ce

verse
how far my people lets get discussing
shey you see the rate our currency dropping/
why you no go para
me i don dey para/
naija ko easy, mr move to ghana../
dem mama dem
dem papa /
this is hiphop
i’m the new timaya../
rugged man naija taliban
fighting thru my words
so you understand/
u dont dat drama
dogs off they collar/
getting every dollar
aloe black personas/
free my youths dem
we dey para/
badman government
more fiyah ..!
mo gbono feli feli
getting hotter
standard procedure
they know who we are
zero smello zero aje b-tter
dont give me fake love
cuz we dey
para!

chorus
free mi youths from the hood
omo we dey para
light up oya dab
diego dia fada!
(see me now i dey para!
bad belle dia fada
free mi now i dey para!)
free me free me wooah

para yea! x4
ye
wa
ha
la
badbelle diafada
swerviing in my agbada
(loud version) x 2ce

verse 2
i do this for my city
v/i boy real lasgidi (eko)
mans getting love in accra
k-masi thru jaba
feel the heat in sa
jo burg thru port elizabeth
everyday we get plays
connect the dots
via air waves..
dmarino dey ball with no messi
shawty baka no be chelsea
reservoir hold rhymes
get me higher percentage
you see my youths dem

so f-cking eccentric
hustle concentric
get it by any means necessary
hustling is a necessity
melanin’s stay extra popping
k!ll the beat the street stay popping
you don’t see us coming
they thought we was done
we never stopping
like ejan la
be jonah stuck in a whale o
exhale

@dapomarino

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...