lirik lagu soco (cover) – dapo tuburna
double six when i do that ludo ludo
beat up your body like judo judo
abaga like judo abaga
one shot like emily nkanga
yeah yeah
all mi girls fresh no ayamantaga
[chorus]
eledumare bless you with this body o
moma nowo toba yodi o
eledumare bless you with this body o
moma nowo toba yodi o
yeah
oya soco soco
jogede mi bi obo
feeling like jide kosoko o
oloyun o kpomo
123 omo mo 4
lollipop no be agbalumo
we dey use perfume dem dey use camphor ojabo kode le fo
double six when i do that ludo ludo
beat up your body like judo judo
abaga like judo abaga
one shot like emily nkanga
yeah yeah
all mi girls fresh no ayamantaga
omo dudu s-xy wakanda
shine soo bright abracadabra
oshodi boy with the shocker
awon kon fe je samosa
awon kon wajo makossa
gbe sori bi kurukpa
toba teri waforikpa
give what belongs to wizzy to wizzy you know that
give what belongs to gingo to gingo you know that
oya gbefun gbefun
star boy wizzy gbefu
omo sh-tta oya gbefun
omo oshodi oya gbefun ya!
oya comot the beret
awon temi jabi aapere
this one no be kpelekpele
score the goal bi pele
[chorus]
eledumare bless you with this body o
moma nowo toba yodi o
eledumare bless you with this body o
moma nowo toba yodi o
yeah yeah
oya soco soco
jogede mi bi obo
feeling like jide kosoko o
ah oloyun o kpomo
123 omo mo 4
lollipop no be agbalumo
we dey use perfume dem dey use camphor ojabo kode le fo
shotide mountain of fire ri
ibeninor tin jo o o
shotide quilox , 57 ibeni sisi tinjo
shotide mountain of fire ri
ibeninor tin jo o o
shotide quilox , 57 ibeni sisi tin jo
shay you fit pour water inside your pocket
tinny money biggy for your wallet
we no selfish like market
up up like rocket
shay you fit pour water inside your pocket
tinny money biggy for your wallet
we no selfish like market
up up like rocket
yea yea
dem ah last year badman
me no tell them watagwan
dem ah last year badman
me no tell them watagwan
hahaha chei ah
dapotuburna soco
no draw like okro
give dem the thing like ogbono o
scratch your body like ogoro
scratch your body like krawkraw
-laughs- ye i don man
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu strelets › lirik lagu i need – strelets
- kumpulan lirik lagu lilsgrob › lirik lagu unexpected – lilsgrob
- kumpulan lirik lagu genc471 › lirik lagu nintendo 2 :p – genc471
- kumpulan lirik lagu xinvym › lirik lagu опции (options) – xinvym
- kumpulan lirik lagu spiud › lirik lagu back again – spiud
- kumpulan lirik lagu tony shhnow › lirik lagu summer off relaxxx – tony shhnow
- kumpulan lirik lagu faaschtbankler › lirik lagu helene – fäaschtbänkler
- kumpulan lirik lagu astonead › lirik lagu don’t say – astonead
- kumpulan lirik lagu entidathe › lirik lagu sobre saudade – entidathe
- kumpulan lirik lagu xiety › lirik lagu poetico / angry poetico – xiety